album cover
SAVE ME
25.550
Soundtrack
SAVE ME wurde am 29. Juli 2025 von SOLTRACKA PRODUCTION als Teil des Albums To Kill A Monkey (Original TV Series Soundtrack) veröffentlicht
album cover
Beliebteste
Letzte 7 Tage
02:05 - 02:10
SAVE ME wurde in der vergangenen Woche am häufigsten etwa 2 minuten and 5 sekunden nach des Songs entdeckt
00:00
00:05
00:25
01:55
02:05
03:05
00:00
03:23

Songtexte

[Intro]
Save me, save me, save me from myself
Hmm
I no go fuck up oh oh oh yeah
[Chorus]
Save me, save me, save me from myself
Make I no go fuck up ooohh
Save me
Save me
Save me
Save me
[Verse 1]
Since I was seven years old
Have been following my destiny
Because I know say life na yolo
I maintain my lane and dancing my rhythm
I hustle everyday to feed my family
Keep making all of my people to be proud of me
Onm fu ko owoicho, oye n kum ge lohi, hmm
[Verse 2]
As I dey work my hustle, everybody dey police
Clap when you winning, but it's fuck you when you lose
You look me dey laugh like say dem no dey mess
Even people wey dey judge me no be say dem holy pass
I no go lie
Even me self wey dey talk no be say I innocent oo
That's why I'm begging you to
[Chorus]
Save me, save me, save me from myself
Make I no go fuck up ooohh
Save me, save me, save me from myself
Make I no go fuck up ooohh
Save me
Save me
[Verse 3]
Everybody get expectations
Dem no send your own explanation
Dem forget say me self I be human being oo
As I dey work my hustle, everybody dey police
Clap when you winning, but it's fuck you when you lose
You look me dey laugh like say dem no dey mess
Even people wey dey judge me no be say dem holy pass
I no go lie
Even me self wey dey talk no be say I innocent oo
That's why I'm begging you to
[Chorus]
Save me, save me, save me from myself
Make I no go fuck up ooohh
Save me, save me, save me from myself
Save me
[Outro]
If everybody carry first omo na who carry last for class?
If everybody carry first omo na who carry last for class?
Omo na who carry last for class?
Written by: Ahrya Abraham Far, Charlotte Reed, D-SAB, Josh Rubin, Oscar Heman-Ackah
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...