album cover
DMG
39.953
Music
DMG wurde am 12. September 2025 von Tiana Entertainment als Teil des Albums veröffentlichtDMG - Single
album cover
Veröffentlichungsdatum12. September 2025
LabelTiana Entertainment
Melodizität
Akustizität
Valence
Tanzbarkeit
Energie
BPM117

Credits

PERFORMING ARTISTS
Doncarta
Doncarta
Vocals
COMPOSITION & LYRICS
Nnakwuzie Raphael Ekene
Nnakwuzie Raphael Ekene
Songwriter
Elvis Chimezie Akujobi
Elvis Chimezie Akujobi
Songwriter
Ifeanyi Emmanuel Uchegbu
Ifeanyi Emmanuel Uchegbu
Songwriter
PRODUCTION & ENGINEERING
Shally the Champion
Shally the Champion
Producer
TytanSoundLab
TytanSoundLab
Mixing Engineer

Songtexte

Double six when I roll my dice
E no enter four
My money grows like tree
No be metaphor
Steady cooking
I no need pinafore
I’ve been here before
I done seen it all
Dem Dey see me
But I no Dey send them at all (send them at all)
Energy plenty for body
Like tramadol
Na my headache
Oga no Dey drink panadol
No send their talk
I no send them joor
Tell me what to do (do)
I Dey keep my cool (cool)
I no find trouble
Omo I be talk n do
And if you reason reason reason gan
Then you go see me see me see me
Mo-otilor
Nothing fit dull my ginger
Dull my ginger dull my ginger
Nothing fit dull my ginger
Dull my ginger dull my ginger
Nothing fit dull my ginger
Dull my ginger dull my ginger
Nothing fit dull my ginger
Dull my ginger dull my ginger
Me I Dey kora
I no get power
Anything sour
Gawa gawa
Tony Montana
Pablo Escobar
Isi Mandela
Biawa biawa
Early in the morning
Making my money eh
Oluwa lo sure mi
New whip too foreign
Enemies go tawa tawa
Tell me what to do (do)
I Dey keep my cool (cool)
I no find trouble
Omo I be talk n do
And if you reason reason reason gan
Then you go see me see me see me
Mo-otilor
Nothing fit dull my ginger
Dull my ginger dull my ginger
Nothing fit dull my ginger
Dull my ginger dull my ginger
Nothing fit dull my ginger
Dull my ginger dull my ginger
Nothing fit dull my ginger
Dull my ginger dull my ginger
Written by: Elvis Chimezie Akujobi, Ifeanyi Emmanuel Uchegbu, Nnakwuzie Raphael Ekene
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...