album cover
ACTIVATE (feat. Bolde)
2
Afro-Beat
ACTIVATE (feat. Bolde) wurde am 19. September 2025 von S.C.U.D. als Teil des Albums Late Bloomer veröffentlicht
album cover
Veröffentlichungsdatum19. September 2025
LabelS.C.U.D.
SpracheEnglish
Melodizität
Akustizität
Valence
Tanzbarkeit
Energie
BPM113

Musikvideo

Musikvideo

Songtexte

Me I no come for this life to suffer na to celebrate
This one na food for the thought I de try to Dey educate
She say I no get sense make I try to de relocate
But I no get issue with you Kate
Make we try to de celebrate
I de the highway
And I want to Dey overtake
Scuddy behind me
And my grace Dey elevate
The money plenty
I Dey try to de calculate
Make my people de activate
I no like to de contemplate.
T’owo Bade
Kowo wa Pe
We go activate Cuz
You know the hustle pay.
T’owo Bade
Kowo wa Pe
We go activate Cuz
You know the hustle pay.
Oh my lord
Oh My lord
oh my lord
We go activate oh
Oh lolo oh oh
Eh lele lele eh!
We go activate oh
If you de jonz make you stand Comot
Scuddy and Bolde we Dey your doormouth
Attical Sound na d place we comot
We get vibe , now we getting the sauce
Wetin people go talk,
if I no get na the para go Dey
Still on the matter no use me de play
Make I send my location eh eh
I de the highway
And I want to Dey overtake (kuonbe jor)
Jehova got me
And my grace Dey elevate
The money plenty
I Dey try to de calculate
See me I wan party
Make my people de activate
Make we try to de activate
No time to de contemplate
T’owo Bade
Kowo wa Pe
We go activate Cuz
You know the hustle pay.
T’owo Bade
Kowo wa Pe
We go activate Cuz
You know the hustle pay.
Oh my lord
Oh My lord
oh my lord
We go activate oh
Oh lolo oh oh
Eh lele lele eh!
We go activate oh
Eda kan se bi alaimokan
Farabale Jor Maworan
Paddy mi paro lo o Scuddy!
Written by: Babatunde Kolawole Adewole, Nelson Chukwurah Ikemjika
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...