album cover
Loud
album cover
Loud wurde am 15. September 2025 von Ikenga als Teil des Albums Loud - Single veröffentlicht
15. September 2025
LabelIkenga
SpracheEnglish
BPM107
Melodizität
Akustizität
Valence
Tanzbarkeit
Energie

Songtexte

[Verse 1]
I cry nobody hear me
Sad nobody dey for me like dat
My partner no wan near me
You wan dey with who wan buy for u iPad
Vampire energy, suck all of my blood untill I die
Ikenga show me mercy
Na lamp I been dey use to dey find smile
[Chorus]
Can somebody hear me
My voice no go loud I'm on loud
Can somebody help me define love or trust me I don't know
Can somebody hear me
My voice no go loud I'm on loud
Can somebody help me define love or trust me I don't know
[Verse 2]
Ikenga Matuidi Nwaenyi I no wan loose
Like awoli oh take I no wan do
I dey consistently deliver I no dey fall hand
I no need excuse or poverty
My planing go work out properly
Baddie your body got me but I can't deny
I've been worried for real
I know I need your kiss no be now
When I don decide I go call ur line
[Verse 3]
Funny enough no be now wey u just dey see me wey I dey in form
Na way before them born me wey dem give me plenty talent but them no give me luck
For where love dey
I no fit love again
I no fit trust again
Many many pain
Maybe not today
Maybe another time
Can somebody hear me
My voice no go loud I'm on loud
[Chorus]
Can somebody help me define love or trust me I don't know
Can somebody hear me
My voice no go loud I'm on loud
Can somebody help me define love or trust me I don't know
[Verse 4]
I cry nobody hear me
Sad nobody dey for me like dat
My partner no wan near me
You wan dey with who wan buy for u iPad
Vampire energy, suck all of my blood untill I die
Ikenga show me mercy
Na lamp I no dey use to dey find smile
[Chorus]
Can somebody hear me
My voice no go loud I'm on loud
Can somebody help me define love or trust me I don't know
Can somebody hear me
My voice no go loud I'm on loud
Can somebody help me define love or trust me I don't know
Written by: Eustace Ikemsinachi Nwokedi, Ibedu Henry Kosisochukwu
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...