album cover
ALEXANDER
album cover
ALEXANDER wurde am 1. Oktober 2025 von ~A.D.G als Teil des Albums ALEXANDER - Single veröffentlicht
1. Oktober 2025
Label~A.D.G
SpracheEnglish
BPM61
Melodizität
Akustizität
Valence
Tanzbarkeit
Energie

Musikvideo

Musikvideo

Songtexte

Giro
Skido
Filo
Gbe gbe gbe
Say
As e dey hot i dey feel am for my head o
Zero gbezome
I no dey available for this telepepe
On a lowkey i no like the stress
I just dey come as myself i'm a mess
But i know my God
He dey show me rest say
Wetin i fit to flex
Things wey some people dem get to impress
I no fit contest am
No be my power or might i dey confess am
I no dey contend am
Heavy artillery wey fit to compress am
See dem dey commend man
I no fit take any glory i surrender
Curve am like trivela
If i dey move we dey ball like Alexander
Alexander
Van Dijk
Kante
Boszlai
Palmer
Pedro
Enzo
Confirm
Alexander
Van Dijk
Kante
Boszlai
Palmer
Pedro
Enzo
Confirm
Taba gbori wole we go dey on a lowkey
With all my guys cause we no like stress
When we come in the room
Dem go know say we dey with the fire
Wey dey burn them
When we enter we come with the fire
The energy
Gbedu wey dey burst brain
So make you stand up
And dance
Give praise to jah
Cause we balling
Alexander
Messi
Pogba
Playing for jah
I be winger, he be striker
Jesu Kristi na my father
Holy Spirit be my ginger
Dribble sin like Maradona
Grace dey guard me, nothing deeper
I no fit contest am
No be my power or might i dey confess am
I no dey contend am
Heavy artillery wey fit to compress am
See dem dey commend man
I no fit take any glory i surrender
Curve am like trivela
If i dey move we dey ball like Alexander
Alexander
Van Dijk
Kante
Boszlai
Palmer
Pedro
Enzo
Confirm
Alexander
Van Dijk
Kante
Boszlai
Palmer
Pedro
Enzo
Confirm
To my right o
To my left o
All my guys dem dey with me
Say
All my guys dem ballers
Ballers
Say
All my guys na ballers
Ballers
Aye aye
We dey ball like Alexander
Alexander
We dey ball like Alexander
Alexander
Free kick score Alexander
Alexander
Corner score Alexander
Alexander
Alexander
Van Dijk
Kante
Boszlai
Palmer
Pedro
Enzo
Confirm
Alexander
Van Dijk
Kante
Boszlai
Palmer
Pedro
Enzo
Confirm
Written by: Folarin Adeogun, Temiloluwa Atinaro
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...