album cover
Alone (feat. Jaylight)
album cover
Alone (feat. Jaylight) wurde am 10. Oktober 2025 von Xpensive als Teil des Albums Alone (feat. Jaylight) - Single veröffentlicht
10. Oktober 2025
LabelXpensive
BPM
Melodizität
Akustizität
Valence
Tanzbarkeit
Energie

Songtexte

Jay light ooo
Xpensive
Lo lo lo lo lo lo lo lo lo lo lo lo
Money eeee
Money eeeee
Money eeee
Owo oooo
Owo ooo eh eh
When I no get money I just Dey at home
When my mate Dey ball me I just Dey alone
Too many shenking wey make me Dey on my own
If I get money now Dey get para come my zone
Walahi this kind life money is needed
To ba ti lowo
Igbayen lo ma ri awon to wicked
To ba dm Lori WhatsApp wetin be there business
Jara mi padi eh your attention is not needed
Mo fe fine
Ki emi gan le shine
Pull up in a rolls Royce ke Emi gan le fine
If mama fine wetin I Dey fine
Make I chop life Dey live my life
Money eeee
Money eeeee
Money eeee
Owo oooo
Owo ooo eh eh
Money money coming
Money money yapa ah
E je ka party
E je ka fa la ah
No time for dulling
No time for gara ah
Ate lOwo la ba la
Ah oh me ni Oko ooo
Aza man aza man aza man credit mi
Aza man aza man aza man locate mi
Aza man aza man aza man credit mi
Aza man aza man aza man locate mi
Xpensive locate mi
Written by: Anu Davids
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...