album cover
Ahead
album cover
Ahead wurde am 4. November 2025 von Independent als Teil des Albums Ahead - Single veröffentlicht
4. November 2025
LabelIndependent
SpracheEnglish
BPM93
Melodizität
Akustizität
Valence
Tanzbarkeit
Energie

Songtexte

I dey flourish like ceedar in lebanon
I dey chop life pass king solomon
All my worries are gone
I see dem no more
No better yesterday everyday is better
Path of the just e dey shine brighter
Yeah I'm blessed no be confession
E dey obvious blessings be like ocean
Active like kante
Yeah no be man made
Bro I cant tell
Love wey no dey fade, e sure like dawn
Even when I fall, e dey carry me on
From gutter to glory, e rewrite my story
Na jehovah dey shine
So I bask in his glory
From behind he put me ahead
I live in abundance I no dey beg
He gave me peace like a river ah
Holyghost moves I no dey guess am
From behind he put me ahead
I live in abundance I no dey beg
He gave me peace like a river
Holyghost moves I no dey guess am
Above -no be nickname na prophecy
Received by the spoken
Word no be fallacy
His majesty
Ibi ikoko ni mo joko si won le ri mu
No be luck , no strength na majemu
Jesu somi do mo , yomi loko eru
He's my shield and buckler tani feberu
I dey rest I no dey run helter skelter
Na favour I receive anu ni motigbo (Rigba)
No be my power
He dey fight battles say I be champion
I nor dey shake keep
Me strong like zion
On god
My god
Oil dey my head in excess oh
Becos he's my fortress oh
Forever constant I no dey too stress oh
From behind he put me ahead
I live in abundance I no dey beg
He gave me peace like a river
Holyghost moves I no dey guess am
From behind he put me ahead
I live in abundance I no dey beg
He gave me peace like a river
Holyghost moves I no dey guess am
Written by: Adewoyi Ebenezer Oluwadamilola
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...