album cover
Ebelebe
40
Afro-Pop
Ebelebe wurde am 26. November 2025 von BelieverXXX als Teil des Albums Ebelebe - Single veröffentlicht
album cover
Veröffentlichungsdatum26. November 2025
LabelBelieverXXX
Melodizität
Akustizität
Valence
Tanzbarkeit
Energie
BPM100

Credits

PERFORMING ARTISTS
BelieverXXX
BelieverXXX
Performer
David Anifowoshe
David Anifowoshe
Background Vocals
COMPOSITION & LYRICS
Amodu Gafar
Amodu Gafar
Composer
PRODUCTION & ENGINEERING
Spicy Chords
Spicy Chords
Producer

Songtexte

Yee
Yee ahhh ahh
Yee seeee
Life na war war war
People dey vex
Stand well well
Make you use your sense
Cause dem fit compose you asap
Wey be say now now you go start to dey learn
You no be dispatch
So people no Dey send
Sare gbowo
Ko calcu ko shishe
Poverty na sin Ogbeni shey you know
Money good for body try to dey use your head
Some people go get
Some no go get
Any how e be Omo Ope ma gba Ope
Life wey I come I wan get my ****
I no tell you say me I wan settle for less
Some people go get
Some no go get
Any how e be Omo Ope ma gba Ope
Life wey I come I wan get my ****
I no tell you say me I wan settle for less
Ebelebe yaaaa ooo
Ebelebe yaaaa ooo
Na why i Dey paro
Make my blessings no go dey hang oo
Ebelebe yaaaa ooo
Ebelebe yaaaa ooo
Na why i Dey paro
Make my blessings no go dey hang oo
Make my blessings no pass me by
Grind every day me i never satisfy
I wan buy motor make i chop life
Build many different house -
In different designs
Yeee omo oba mi oo shere
Mo fe lowo Pa, ke mi gan ti e rala
OSHA mo no pe ninu aye mi o kere
Big Big money make e come to my way oo
Some people go get
Some no go get
Any how e be Omo Ope ma gba Ope
Life wey I come I wan get my ****
I no tell you say me I wan settle for less
Some people go get
Some no go get
Any how e be Omo Ope ma gba Ope
Life wey I come I wan get my ****
I no tell you say me I wan settle for less
Ebelebe yaaaa ooo
Ebelebe yaaaa ooo
Na why i Dey paro
Make my blessings no go dey hang oo
Ebelebe yaaaa ooo
Ebelebe yaaaa ooo
Na why i Dey paro
Make my blessings no go dey hang oo
Ebelebe yaaaa ooo
Ebelebe yaaaa ooo
Na why i Dey paro
Make my blessings no go dey hang oo
Make my blessings no go dey hang oo
Written by: Amodu Gafar
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...