album cover
Folake
African
Folake wurde am 11. November 2025 von Milezworldwide als Teil des Albums Folake - Single veröffentlicht
album cover
Veröffentlichungsdatum11. November 2025
LabelMilezworldwide
SpracheEnglish
Melodizität
Akustizität
Valence
Tanzbarkeit
Energie
BPM89

Musikvideo

Musikvideo

Credits

PERFORMING ARTISTS
Sugarklington
Sugarklington
Performer
COMPOSITION & LYRICS
Oghenemaro Sugar Odien
Oghenemaro Sugar Odien
Songwriter

Songtexte

Oh my God
South South Hottest
Sugarklington yah
A lot things dem worry my mind daily About them girl for the hood
Me no plan for this shit
But I go spit it out just how I feel it out
You know I gat to say it out like it is
Yeah yeah
It's Akwaba on the beat
South south hottest
Folake oo
She be the kind of girl
Wey dey carry fire pass
Anytime wey she pass
She pass my ground
Them other boys done
Read about you
Them done read about you
You dey make me to dey
Cast and bind
Oya do the dutty dance
That you do for the gram
Wey dey make them other boys
Dem pile for the line
One thing about you
One thing about you
Girl I wan talk about you
Oh my girl
Do the dutty win fi mi
Give me the doggy Pon the room
When you grind for me
South South Hottest pon you
You know you right for me
Me give you up and down tonight
You know you right fi me
Me stay fi you Pon the day
Pon the night for you
Anything wey you want
Me i fit buy for you
South South Hottest me no
Take amount for you
Whatever me say
Me officiate for you
Oya baby day baby day
Holiday for you
I go take you from your house
Run away for you
If your friends them come around
Them go wait for you
Off the street sky trips
Private jet for you
Wagwan
Girl me fit say you nor fit
Dull a man like I
You know everything way you want
Me I fit buy
South South Hottest
Pon the thing wey me ride
Private trips for you
Folake oo
She be the kind of girl
Wey dey carry fire pass
Anytime wey she pass
She pass my ground
Them other boys done
Read about you
Them done read about you
You dey make me
To dey cast and bind
Oya do the dutty dance
That you do for the gram
Wey dey make them
Other boys dem pile for the line
One thing about
One thing about you
Girl I wan talk about you oh my girl
They say whaguan ( whaguan)
Do the dutty dance that you do
Some other girls dem affi do
The dutty dance that you do
What you do
Yes yes yes
And you win dema look
Dema look big botty thing
when you roll
Girl you do the dutty dance
You do the dutty step
See the way dem Boyz
Dem watching all your steps
Looking at the way
You twerk it all around
South South Hottest
Mi really want you raw
Oya baby day
Baby day
Holiday for you
I go take you from your house
Run away for you
If your friends them come around
Them go wait for you
Off the street sky trips
Private jet for you
Wahguan
Girl mi fit say you nor fit
Dull a man like I
You know everything
Way you want mi i fit buy
South South Hottest
Pon the thing wey me ride
Private trips for you
Folake oo
She be the kind of girl
Wey dey carry fire pass
Anytime wey she pass
She pass my ground
Them other boys done
Read about you
Them done read about you
You dey make me
To dey cast and bind
Oya do the dutty dance
That you do for the gram
Wey dey make them other boys
Dem pile for the line
One thing about you
One thing about you
Girl I wan talk about you
Oh my girl
Folake oo
She be the kind of girl
Wey dey carry fire pass
Anytime wey she pass
She pass my ground
Them other boys done
Read about you
Them done read about you
You dey make me
To dey cast and bind
Oya do the dutty dance
That you do for the gram
Wey dey make them other boys
Dem pile for the line
One thing about you
One thing about you
Girl I wan talk about you
Oh my girl
Written by: Oghenemaro Sugar Odien
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...