album cover
Kilofe
album cover
Kilofe wurde am 28. November 2025 von Psypro World als Teil des Albums Pseduction - EP veröffentlicht
28. November 2025
LabelPsypro World
SpracheEnglish
BPM97
Melodizität
Akustizität
Valence
Tanzbarkeit
Energie

Musikvideo

Musikvideo

Songtexte

Shebi after the talking stage
We go slumber,chill for some couple days
Coz I wanna put you in a family way
Me no really care what the community says
No Dey form sister Patricia
Wetin I wan give you na spiritual
Dime lo Que quieres mamacita
Nadie puede ser tan bonita
kilofe
Running your case like on your mark,set
I be king Kong and I beat my chest
E get the kind thing I no wan cassette
(For here oh)
kilofe
Running your case like on your mark,set
I be king Kong and I beat my chest
E get the kind thing I no wan cassette
(For here oh)
If you get love make you shower me,
Me I no Dey do this normally
Been a long time wey I don miss love
Be like you Dey do me one kind thing
Sister Patricia,
Na spiritual
Mamacita
Tan bonita
Hope you no go run to another man son
When I never too guide for the rainy days
Coz I know you gwarn in some cunny ways
This one no be game of Simon says
Go down on your knees for deliverance
Haffi turn a sinner to believer
Carry figure 8 like iniesta
Recognise your body from a distance
kilofe
Running your case like on your mark,set
I be king Kong and I beat my chest
E get the kind thing I no wan cassette
(For here oh)
kilofe
Running your case like on your mark,set
I be king Kong and I beat my chest
E get the kind thing I no wan cassette
(For here oh)
If you get love make you shower me,
Me I no Dey do this normally
Been a long time wey I don miss love
Be like you Dey do me one kind thing
Sister Patricia,
Na spiritual
Mamacita
Tan bonita
kilofe
Running your case like on your mark,set
I be king Kong and I beat my chest
E get the kind thing I no wan cassette
(For here oh)
Written by: Bona Chidubem Nwajiobi

Loading...