album cover
album cover
STEW wurde am 30. Januar 2026 von TCP als Teil des Albums THE SOUND RIG, Vol. 1 - EP veröffentlicht
30. Januar 2026
LabelTCP
SpracheEnglish
BPM
Melodizität
Akustizität
Valence
Tanzbarkeit
Energie

Songtexte

What is the thing
Wey you
What is the thing
Wey you
What is the thing
Wey you put inside your
Mmmmm
Yo I say oh SOG imma
Killing dem all
Wii da vi-I-ibe ye
What is the thing
Wey you put inside Your stew
Wey Dey make me dey Mad
What is the thing Wey you put inside
Your stew
Wey Dey make me Dey Mad oo
Mm Wey Dey make me dey Mad
Mm Wey Dey make me dey Mad
Mm Wey Dey make me dey Mad
Mm Wey Dey make me dey Mad o
Wanna get closer to you
Say I wanna get closer to you
This your waist e Dey turn me to Mumu
This your something be like e juju
I know you are cynical
Waist line move like criminal
Me I wanna know what you really want
Cos this food wey you cook fit to kill a man
And you Dey vex I no chop your something
Weitin you put for your something
If Elon musk fit to pay for your something
E be food wey go turn me to dinner o
Written by: Christopher Essien, Enyia Philip Oshoutu
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...