album cover
Message
Hip-Hop/Rap
Message wurde am 30. Januar 2026 von Independent als Teil des Albums veröffentlichtBittersweet
album cover
Veröffentlichungsdatum30. Januar 2026
LabelIndependent
Melodizität
Akustizität
Valence
Tanzbarkeit
Energie
BPM67

Credits

PERFORMING ARTISTS
LAM3Y
LAM3Y
Background Vocals
COMPOSITION & LYRICS
Godwin shaibu
Godwin shaibu
Composer
PRODUCTION & ENGINEERING
smeck nets
smeck nets
Producer

Songtexte

The sapa really choke
Am sorry if I scam
Something must lead to something
I just hope god go understand
Tell me who
I won even believe again
When all pastors telling lies
Blood ready stab blood
Still follow them cry
Even for bible
Some disciples
Never trusted them self
This life no really easy
Mumsy am so sorry
But your pikin done dey smoke
This hustle no be clear eye
I dey try my best
Just to cope
I collect today
Why tomorrow
 Money done finish
Play play being broke
Done dey turn see finish
As I check my account balance today
Tears drop from my eye
But as smoke dey my hand
I believe jah go run am
Pablo calm down
Give me update
Make bomb
Your back up they active
When I dey use close eye collect
E done tay where I see $10
Collect pablo abeg
If you send your maye
Go store
Make she collect extra 10
Everything done dey cost
Even olosho done dey cost
You forget say na from my reps
Nai god create you commot
No blame the olosho
She get family problem to solve
Imagine new taker
They teach old taker
How to bomb
New taker dey they other
Old taker they hide him face
I no know about you
But na cana give me joy
Roll the smoke abeg
Make I think about my life
Who no get responsibilities
Go think say na him dey save pass
Go think say na him they save pass
Keep your problem to your self
Laugh.
Am soo sorry
I just hope god understand
It's your boi lam3y....
Written by: Godwin shaibu
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...