album cover
Brkfst
album cover
Brkfst wurde am 13. Februar 2026 von RainLabs als Teil des Albums Brkfst - Single veröffentlicht
Released13. Februar 2026
LabelRainLabs
SpracheEnglish
BPM78
Melodizität
Akustizität
Valence
Tanzbarkeit
Energie

Musikvideo

Musikvideo

Songtexte

Lemme alone make I live my life o
When dem dey see me dem call me psycho
Wetin I dey feel omo no be chaise o
Gimme a rosco Inna for night o
Shey you go pass me the fatty jumbo
Inna me highway I dey on choco
Cover my face me I dey on mask o
Inna me smoke some Brkfst
BRIDGE:
Say me I Roll e my Igbo
Gimme a puff and I go jonze
Only me or am I alone
Cash e my lotto
All my ganja boy and their Kito
Gimme a shot casamigos
 Am I up am I below
Carry my cross on the low
Lemme I drink Inna pito
Say the boy e don kolo
E don dey shoot Ronaldo
Say me I fine cinemato
CHORUS:
Ebelebe
Hmm Ebelebe
Say me I roll e my Igbo ooo
When I am alone ooo
 Ebelebe (na na na na)
Hmm
Ebelebe
Say me I roll e my igbo ooo
When I am alone ooo
Ebelebe
VERSE 2:
Natural nicotine
BRKFST mess witima dopamine
eyes e red like Phenolphthalein
Maka coolu temper witi cellophane
Be like ogbanje
On highway with Aj
it’s Friday
I bin Dey calling kwande
Make no sinner man come in my way
Make no jiga boy see my craze
BRIDGE:
Say me I Roll e my Igbo
Gimme a puff and I go jonze
Only me or am I alone
Cash e my lotto
All my ganja boy and their Kito
Gimme a shot casamigos
 Am I up am I below
Carry my cross on the low
Lemme I drink Inna pito
Say the boy e don kolo
E don shoot Ronaldo
Say me I fine cinemato
CHORUS:
Ebelebe
Hmm Ebelebe
Say me I roll e my Igbo ooo
When I am alone ooo
 Ebelebe (na na na na )
Hmm
Ebelebe
Say me I roll e my igbo ooo
When I am alone ooo
Ebelebe
Written by: Oluwafemi Titilope Gideon
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...