album cover
RUN!!
1
R&B/Soul
RUN!! wurde am 6. März 2026 von Shayeians records als Teil des Albums SUN - Single veröffentlicht
album cover
Veröffentlichungsdatum6. März 2026
LabelShayeians records
SpracheEnglish
Melodizität
Akustizität
Valence
Tanzbarkeit
Energie
BPM

Songtexte

Have been on my way to you
Shawty will you be my wife to be
This kin life don give pains
Run my race Ali bumaye
Have been running running running
Enemies tryna hold me back
If you don see the tears I shed
If you don see Wetin cover shirt
Many many issues
Many many tissues
Me I don tire for many many ppl government crazy E don make man evil
Poverty don make many things look see through
Young youth begging for help
Make Una help
But you Dey there Dey spend money money money in somewhere else
Written by: Melvin Ihuoma
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...