album cover
4/2
album cover
4/2 wurde am 18. März 2026 von Switch Music Worldwide als Teil des Albums Never Been A Quitter - EP veröffentlicht
18. März 2026
LabelSwitch Music Worldwide
SpracheEnglish
BPM
Melodizität
Akustizität
Valence
Tanzbarkeit
Energie

Songtexte

Money I dey find
They say e dey for jungle
So I wake up and I tie my own shoe
Baba I dey try
Make I source my own food
Where e dey **** ain't got no clue
So as e be na based on believe
Pe my daily bread go come to me
All I do is show working and get on my knees
Pray make e no go hard for me
Today na new mission
Gbagbe Ana zero commission mission
Oje Wonmi s'ishan
Firigbon ko oo ma f'okan s'ishan
Today na new mission
Gbagbe Ana zero commission mission
Oje Wonmi s'ishan
Firigbon ko oo ma f'okan s'ishan
Ye
Grace on grace I dey pray for
Ki 2 mi sha ti ge 4
Ako abo show mi favour
As I dey hustle make I see chop
Grace on grace I dey pray for
Ki 2 mi sha ti ge 4
Ako abo show mi favour
As I dey hustle make I see chop oo
Many many people want to see
Many people want to see ibi ti ma ba de de
Only wetin people been dey see be the dead end
Baba dakun biko make you show way
Baba dakun ya isu funmi
Many people wey I wan help
but I no get funds to tackle billing
Alaye mi soti ku ni
If yesterday no good then today God go bless you fully
Today na new mission
Gbagbe Ana zero commission mission
Oje Wonmi s'ishan
Firigbon ko oo ma f'okan s'ishan
Today na new mission
Gbagbe Ana zero commission mission
Oje Wonmi s'ishan
Firigbon ko oo ma f'okan s'ishan
Ye
Grace on grace I dey pray for
Ki 2 mi sha ti ge 4
Ako abo show mi favour
As I dey hustle make I see chop
Grace on grace I dey pray for
Ki 2 mi sha ti ge 4
Ako abo show mi favour
As I dey hustle make I see chop oo
Written by: Adedotun Heritage Arawole
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...