album cover
All Alone
9
Afro-Beat
All Alone wurde am 18. März 2026 von Raman gee als Teil des Albums All Alone - Single veröffentlicht
album cover
Veröffentlichungsdatum18. März 2026
LabelRaman gee
LanguageEnglish
Melodizität
Akustizität
Valence
Tanzbarkeit
Energie
BPM71

Credits

PERFORMING ARTISTS
Raman_szn
Raman_szn
Performer
Layzee Ella
Layzee Ella
Performer
Xunny
Xunny
Bass Recorder
COMPOSITION & LYRICS
Amune Abdulrahmon Junior
Amune Abdulrahmon Junior
Songwriter
Onose Emmanuela bagudu
Onose Emmanuela bagudu
Songwriter
PRODUCTION & ENGINEERING
Xunny
Xunny
Engineer

Songtexte

I\'m on the road,
And I\'m not going home
I\'m stuck in my ways
I\'m all alone
I fit no come back
I should let you know
I\'m doing my best part,
And it\'s not enough
Feel like I haven’t done enough
Cause working no dey show
And sapa dey my body gann
And person wey dey work less
He Dey money times four
Scared of not making it
Poverty he dey fear me Gan
Poverty dey fear me Gan
A fool at 40
Na hin no get shi shi
People still dey work
But **** dem no get shi shi
Don’t you judge don’t listen
This one no be preaching
As long I’m still breathing
Put my pain in singing
And he pain me yee
Too much overthinking
He Dey cause migraine
You can only feel yours
You can’t feel my pain
Don dey over laugh
Dem know no say na craze
Dem know no say na craze
Ay ya ya eee
I\'m on the road,
And I\'m not going home
I\'m stuck in my ways
I\'m all alone
I fit no come back
I should let you know
I\'m doing my best part,
And it\'s not enough
I\'m stuck in up till I fuck it up
so I pray to jah and just face my fears
pray that the Lord forgive my sins
I pray to God don\'t keep me safe
I move around with a crown of Grace
and I\'m counting up and I\'m finna win this race
I pray to jah don\'t keep me here
I pray to jah gon keep me safe\'cause if I lose
I lose again \'cause if I lose I lose myself
I don see to much mandem craze
I move around I see them face
I put myself in this on game
I sacrificed all years
If I lose I lose again
If I lose I lose myself
Many things we face on low
He dey make man mind dey blow
Normal boy don colo
Feel like he’s losing home
Many things we face on low
He dey make man mind dey blow
Normal boy don colo
Feel like he’s losing home
I\'m on the road,
And I\'m not going home
I\'m stuck in my ways
I\'m all alone
I fit no come back
I should let you know
I\'m doing my best part ,
And it\'s not enough
I\'m on the road,
And I\'m not going home
I\'m stuck in my ways
I\'m all alone
I fit no come back
I should let you know
I\'m doing my best part ,
And it\'s not enough
Written by: Amune Abdulrahmon Junior, Onose Emmanuela bagudu
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...