album cover

Suddenly

460Afro-Beat2026
album cover
Suddenly wurde am 20. Februar 2026 von Peeray als Teil des Albums Suddenly - Single veröffentlicht
Veröffentlicht20. Februar 2026
LabelPeeray
SpracheEnglish
BPM106
Melodizität
Akustizität
Valence
Tanzbarkeit
Energie

Songtexte

[Verse 1]
On my lane, boy, I'm on my lane
Boy alone but I no be Omah Lay
Dem wan block my face, so many scars as I get as hide my face
I no dey look their face
I can't beef when I get my bills to pay
I no fit ṣalaye
Energy wrong, I'm moving the further
[PreChorus]
Heavenly Father o I dey loyal ah
See I dey try ma fall my hand
Me weh be woman soldier eh
Don't come this life gon' suffer
[Chorus]
Suddenly, do am suddenly
Take my story, shock enemies
That kind blessing dem never see
From regular to VIP
Suddenly, do am suddenly
Shower blessings all over me
That kind blessing dem never see
Save me from man wey envy me o
[Refrain]
They want bring man down
They try bring man down
They fi do try but they cannot bring man down
They want bring man down
They fi do try but they cannot bring man down
[Verse 2]
I no fi stop so I keep on rolling
You fi to cry if you know my story
Many times man I hide my tears
Holy Jah come butter my bread down
Ebelebebo, ebelebebo
Carry my cross, my agbelebu
Gbe mi trabaye carry me go
Who be grabba for available
[PreChorus]
Heavenly Father o I dey loyal ah
See I dey try ma fall my hand
Me weh be woman soldier eh
Don't come this life gon' suffer
[Chorus]
Suddenly, do am suddenly
Take my story, shock enemies
That kind blessing dem never see
From regular to VIP
Suddenly, do am suddenly
Shower blessings all over me
That kind blessing dem never see
Save me from man wey envy me o
[Refrain]
They want bring man down
They try bring man down
They fi do try but they cannot bring man down
They want bring man down
They fi do try but they cannot bring man down
Written by: Eyiwumi Olawale Pelumi

Shazam-Fußzeile

Sprache auswählen:
Google Play Store
Apple App Store
Chrome Web Store
Galaxy Store

Folge uns auf:

Loading...