album cover
Fraud
album cover
Fraud wurde am 6. März 2026 von Rakeed als Teil des Albums Convicted - EP veröffentlicht
6. März 2026
LabelRakeed
SpracheEnglish
BPM91
Melodizität
Akustizität
Valence
Tanzbarkeit
Energie

Songtexte

you know the matter na person finish school yet no work
Everyday na calculating before man go chop
If no be jege see e sure me I for join cult
The case for be I kill person or I snatch pause
As an adult ..nobody send if I don chop
no fit Dey give excuse for where I Dey find rubs
no wan die poor, cannot complain or blame God
Be the reason I enter the hustle onlor
E start when I Dey find money to my mille drugs,
Her condition was just getting worst nothing wey I no talk , I turn to beggar
Walai You need see insult wey I chop
Where I Dey find the rubs Nai my junior brother call. Otilor
Na then I realize say nothing dey this life
You fit be the hardest worker at end no see the light
No be say i no try , but the pressure was so high
Person kpai cus e no fit afford medicine of two five. Why
Blame it on the system I just wan survive
I no kill person , na western palliative I use Dey strive
I need to guide, me sef get things wey I Dey eye
The good life i dey find can’t be gotten working 9 to 5
And so my broski
Na once I purchase account fo Ig
I enter bombing , first collecting expose my ip
Na so them track me men on red with bus and hilux
Dey for my door with handcuffs
Till now awaiting trial for court
Written by: Daniel Kuro Obadiah
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...