album cover
Lower
album cover
Lower wurde am 10. April 2026 von Waves Unvrse/Probal Labs, Inc. als Teil des Albums Produced Feelings - EP veröffentlicht
10. April 2026
LabelWaves Unvrse/Probal Labs, Inc.
SpracheEnglish
BPM113
Melodizität
Akustizität
Valence
Tanzbarkeit
Energie

Musikvideo

Musikvideo

Songtexte

Wetin we go do
Wa dele so
Aye ale yii a ju tano lo
We're having fun
We'll do w no rules
We gon start by the stop sign
Under the moonlight
ONifaji lomo mi o kin sun sha
Wetin go cause trouble be say
Tim ba gbo pe my baby ole jo
Free body o kin sha lejo
Step on the floor jekan mo pe ijo wa
Lale yi mo ma jaye mi gan
Tele mi niso
Make dem det watch like e be tv show
See when mi Gyal dey bend she take it lower
Lower
Energy dey na solar
Wa je ko mo pe ijo wa
Enter the place nd its over
It's over
Sho wa
Girl make you whine an slower
Ori Bo Shey dun bi choba
Enter the place nd its over
Wetin go cause trouble be say
Tim ba gbo pe my baby ole jo
Free body o kin sha lejo
Step on the floor jekan mo pe ijo wa
Lale yi mo ma jaye mi gan
Tele mi niso
Make dem det watch like e be tv show
See when mi Gyal dey bend she take it lower
Lower
Energy dey na solar
Wa je ko mo pe ijo wa
Enter the place nd its over
It's over
Sho wa
Girl make you whine an slower
Ori Bo Shey dun bi choba
Enter the place nd its over
Written by: Idowu Faith Fiyinfoluwa
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...