album cover
DANGEROUS
6
African
DANGEROUS wurde am 22. Mai 2026 von Gwarzo Diamond Music als Teil des Albums PAIN IS OVER veröffentlicht
album cover
Veröffentlichungsdatum22. Mai 2026
LabelGwarzo Diamond Music
SpracheEnglish
Melodizität
Akustizität
Valence
Tanzbarkeit
Energie
BPM95

Songtexte

[Intro]
Because we dangerous uno
Codename
Because we dangerous uno
Because we dangerous uno
Because we dangerous uno
[Verse 1]
They never rated us uno
Because we dangerous uno
They underated us uno
Because we dangerous uno
They never rated us uno
Because we dangerous uno
They underated us uno
Because we dangerous uno
[Verse 2]
Jah keep on blessing on me
Let dem stop oppressing on me
Jah keep on blessing on me
Dem haffi stop oppressing on me
This people stressing on me
Money dem no pressi for me
Anybody wey dey vexi for me
Your own sef dey your body
[Verse 3]
Mo n pariwo (Oh my God o)
Nagaxa n pariwo (Oh my God o)
Mo n pariwo (Oh my God o)
Nagaxa n pariwo (Oh my God o)
Mo n pariwo (Oh my God o)
Nagaxa n pariwo (Oh my God o)
Mo n pariwo (Oh my God o)
Dremo Drizzy n pariwo (Codename, Oh my God o)
[Verse 4]
Ya
They looking down on us
Cus the don't believe in us
Gate keeping us wan make us dey anonymous
They no wan make we turn billionaire before we turn to dust
I'm too dope wọn ro pe ọja ti burst when I start to bust
Dem suppose put caution sign on me cus I too dangerous
Been married to the game music and I is not polygamous
I be God son, Star Boy, I go tey for here
Cus na so Baba God want am, Boluwatifẹ
I dey my peak dem wan bring me low, me low
My team higher Papi chulo chulo
1942 I be Don Julio, Julio
Shots on shots Papilo Pilo (Ayaya)
[Verse 5]
They never rated us uno
Because we dangerous uno
They underated us uno
Because we dangerous uno
They never rated us uno
Because we dangerous uno
They underated us uno
Because we dangerous uno
[Verse 6]
Jah keep on blessing on me
Let dem stop oppressing on me
Jah keep on blessing on me
Dem haffi stop oppressing on me
This people stressing on me
Money dem no pressi for me
Anybody wey dey vexi for me
Your own sef dey your body
[Chorus]
Mo n pariwo (Oh my God o)
Nagaxa n pariwo (Oh my God o)
Mo n pariwo (Oh my God o)
Nagaxa n pariwo (Oh my God o)
Mo n pariwo (Oh my God o)
Nagaxa n pariwo (Oh my God o)
Mo n pariwo (Oh my God o)
Dremo Drizzy n pariwo (Oh my God o)
Written by: Dremo, Nagaxa
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...