album cover
No Panic
album cover
00:10
01:00
01:20
01:55
00:00
02:40
Letzte 7 Tage
No Panic wurde in der vergangenen Woche am häufigsten etwa 1 minuten and 15 sekunden nach des Songs entdeckt

Songtexte

Dem go whyne me
But I no go panic
Three shots for my cali
Caliber
Na dem dey gimme me liver
I go dey reign till eternity
Lord forgive my iniquities
Save me from frienemies
Frienemies
Mo fe ma bolaji ni
Na why I dey hustle
Riding in my Lamborghini
Na why I dey te pa mo sè
Mo fe ma bolaji ni
Na why I dey hustle
Riding in my Lamborghini
Na why I dey te pa mo sè
Na why I dey te pa mo
I no go tire
I no go tire
And I go win, I go prosper
Mo n hustle lo
Mo n hustle lo
Aje lo so omo nu like stone
Me I comot for my comfort zone
Dem no understand my paro
If u no see wetin I see
U suppose feel am for my tone
Emi mo le korin from Monday to Sunday
I fit to drop song January to December
Me I no hear nada
I dey drop Lamba
Mo de ni pattern to po
Tori owo na ni mo se hustle
Shebi kaluba lo je kin daju
Somebody tell my mama
Make she roju
Coz the money plenty in bundles
Mo fe ma bolaji ni
Na why I dey hustle
Riding in my Lamborghini
Na why I dey te pa mo sè
Mo fe ma bolaji ni
Na why I Dey hustle
Riding in my Lamborghini
Na why I Dey te pa mo sè
Na why I Dey te pa mo
I no go tire
I no go tire
And I go win
I go prosper
Mo n hustle lo
Mo n hustle lo
Written by: Anibi Mamame Titilayo, mamame, otega
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...