Songtexte

Eldee the don Sarz on the beat It's Trybe records Oshey You see this chemical If you use it to wash this paper It will turn to dollars Three K BIS (na wash) They say dem don turn am to one-five (na wash) 20kobo for phone call (na wash) Contract line na sign say you dey ball (na wash) Me? I don't go to the Mainland (na wash) I stay close to Banana Island (na wash) Excuse me what is BRT (na wash) When in the club, I chill in VIP (na wash) Huh, I'm going to feature Wyclef (na wash) Jonathan dey pick my call himself (na wash) Oh-oh, Jay-Z too dey ping me jor (na wash) I been dey follow Messi play before (na wash) See me, I only fly first class (na wash) Na me wey produce fimile for Kas (na wash) This my new gbedu na him sure pass (na wash) Ask my mom, I came first in every class (na wash), in every class We dey wash Everybody's always tryna be Porsche Pretending like say we dey floss But if you really check am na wash We dey wash (na wash) We dey lie To look better than the next, we try And everybody is a balling guy But if you really check am na wash We dey wash (na wash) Louis Vuitton (na wash) Fendi, Gucci, Prada, Ferragamo (na wash) She say her shoe na Chris Louboutin (na wash) She say she no dey wear tailor, Lauren (na wash) Huh, I've never eaten amala (na wash) I've never tasted alomo or paraga (na wash) Me? I've never taken okada (na wash) Me? I've never ever had pure water (na wash) Hm, I only wear human hair oh (na wash) It's from Dubai, me I don't ever shop here oh (na wash) I have four Blackberry handsets (na wash) I'm going to have my wedding in Seychelles (na wash) No, I don't kiss on the first date (na wash) After clubbing, I can't go to a guys place (na wash) Without make up, I still have a fine face (na wash) I'm serious this is my first time na (na wash) We dey wash Everybody's always tryna be Porsche Pretending like say we dey floss But if you really check am na wash We dey wash (na wash) We dey lie To look better than the next we try And everybody is a balling guy But if you really check am na wash We dey wash (na wash) Fashola is a close friend (na wash) Dem show my video for CNN (na wash) O boy see as I dey pop Rosey (na wash) I'm a friend of Aliko Dangote (na wash) I no dye wear one shoe twice (na wash) When I dey shop, I no dey ask for price (na wash) I only eat basmati rice (na wash) Barack Obama dey call me for advice (na wash) You see the Lord sent me to you (na wash) It is well, just sow a seed or two (na wash) The more you sow, the more you reap (na wash) Do more my guy, don't be cheap (na wash) I'm a youth too, I share your plight (na wash) That's why I'm here to fight for your right (na wash) Vote for me and I will give you light (na wash) After we win everything will be alright (na wash), alright We dey wash Everybody's always tryna be Porsche Pretending like say we dey floss But if you really check am na wash We dey wash (na wash) We dey lie To look better than the next we try And everybody is a balling guy But if you really check am na wash We dey wash (na wash) We dey wash Everybody's always tryna be Porsche Pretending like say we dey floss But if you really check am na wash We dey wash We dey lie To look better than the next we try And everybody is a balling guy But if you really check am na wash We dey wash We dey wash Na wash Na wash Na wash Na wash
Writer(s): Osabuohien Osaretin, Dabiri Sikirullahi Olanrewaju Lyrics powered by www.musixmatch.com
instagramSharePathic_arrow_out