Songtexte

Uhh ooh ooh e e Ooh oh oh oh yeah Yeah e Uh uh uh uh uh uh o o o From the first time I met you There was something about you I can never forget the way you take thief my heart I dey try to pretend t'you I no like I no send you But I know like my friends do that you'll give me a spark I just can't help myself I wan be your all I no see no one else Wey I fit give my heart I no go ever leave you I go dey there for you oh Nothing wey dem fit do To take me away from you I no go ever leave you I go dey there for you oh Nothing wey dem fit do to take me away To take me away ay you dey make my heart go Kedike Kedike eh Ke ke ke dike Eh you dey make my heart go Kedike Kedike eh Ke ke ke ke ke dike Uh ah eh I can tell what's that to Build my whole world around you No one else can do the things that you do for me e I wanna be there for you Baby I really love you There is something about you that I cannot explain Na you alone I want Na you alone I need Na you alone go make me feeI complete I just can't help myself I wan be your all I no see no one else Wey I fit give my heart ha a a a I no go ever leave you leave you I go dey there for you o babe eh Nothing wey dem fit do To take me away from you u I no go ever leave you I go dey there for you oh yeah e e Nothing wey dem fit do to take me away from you o You dey make my heart go Kedike Kedike kedike eh Ke ke kedike You dey make my heart go Kedike Kedike eh Ke ke ke ke ke ke ke ke kedike eh eh eh eh yeah eh eh Eh eh uh uh uh uh uh uh o I no go ever leave you I no go ever leave you leave you I go dey there for you o babe eh Nothing wey dem fit do I go dey with you o I no go ever leave you I go dey there for you oh yeah e e Nothing wey dem fit do to take me away You dey make my heart go Kedike Kedike Kedike eh Ke ke Kedke yeah You dey make my heart goeh Kedike Kedike kedike eh Ke ke kedike Baby you dey make my heart go Kedike Kedike kedike eh Ke ke kedike You dey make my heart go Kedike Kedike kedike eh Ke ke kedike You dey make my heart go Kedike Kedike kedike eh Ke ke kedike You dey make my heart go Kedike Kedike kedike eh Ke ke kedike
Writer(s): Chidinma Ekile Ekile Lyrics powered by www.musixmatch.com
instagramSharePathic_arrow_out