album cover
Frenemies
7
Afro-Pop
Frenemies wurde am 16. Mai 2026 von Yhung Micky als Teil des Albums Frenemies - Single veröffentlicht
album cover
Veröffentlichungsdatum16. Mai 2026
LabelYhung Micky
SpracheEnglish
Melodizität
Akustizität
Valence
Tanzbarkeit
Energie
BPM96

Credits

PERFORMING ARTISTS
Yhung Micky
Yhung Micky
Vocals
COMPOSITION & LYRICS
Michael Abolade Abayomi
Michael Abolade Abayomi
Songwriter
Ayomide Olatunde
Ayomide Olatunde
Songwriter
PRODUCTION & ENGINEERING
Crownballer
Crownballer
Producer

Songtexte

Oh-na, oh-na, na-na
Rytna on the beat oh
(Oh o Yhung Micky eh) see
Omoh dem go do this
Omo them go do that
Omo them go whine you bro
Omo them go shenk you
I say them go trick you
**** them go make you jonez (ahn)
No go loose guard brother
Make you wise ah ahh
(ahn)
Do your things lowkey no dey cap (ah ahn)
Omoh dem go do this
Omo them go do that
Omo them go whine you bro
Omo them go shenk you
I say them go trick you
Omo them go make you jonez
(ahn)
No go loose guide brother
Make you wise ah ahh
(ahn)
Do your things lowkey no dey cap (ah ahn)
People wey you trust
Them go jail you
(Jail you)
When the matter cast
Them go make move
(Make move)
Them go nail you down biti jesu
Olorun maje karesu
Resu (ah ahn)
My life is like a moving truck
(moving truck)
Always on the road me I no fit stop
(Me I no fit stop)
All the things wey my mama talk
(Wey my mama talk oh)
Make I focus on my grind
Make I no go stop oh
So I run away from frenemies
(Frenemies)
All I desire peace and harmony
(Harmony)
All this fake friends and enemies
Them been dey try battle my destiny (ah ahn)
Thunder fire every obstacle
Every night and day burning my candle
Every night and day burning my candle
(Oh ooh)
Omoh dem go do this
Omo them go do that
Omo them go whine you bro
Omo them go shenk you
I say them go trick you
**** them go make you jonez (ahn)
No go loose guide brother
Make you wise ah ahh (ahn)
Do your things lowkey no dey cap (ah ahn)
Omoh dem go do this
Omo them go do that
Omo them go whine you bro
Omo them go shenk you
I say them go trick you
Omo them go make you jonez (ahn)
No go loose guide brother
Make you wise ah ahh (ahn)
Do your things lowkey no dey cap (ah ahh)
You think say nah lie
Them go fuck you up
(Omoh them go do this oh)
When you don dey shine
Them go talk rumors
No go follow their plans
Make you buckle up
(Omoh them go do this oh)
Sokoto pempe is a knicker (yeba)
Omi garri sef is a water (ooh)
Eja din din is a fish (agh)
No go loose guide e my gee (ah ahn)
Hun my gee ah ahh ahhh
(Oh ooh) (oh ohh)
Omo no dey follow their plans oh
Omo no dey follow their plans oh
Them fit to do you bad oh
Them fit to nack you jazz
Omo no dey follow their plans oh
Omo no dey follow their plans oh
No dey follow their plans oh
Them fit to do you bad oh
(Oh Yeah yah ugh) (Aaah-aah-ah...)
Written by: Ayomide Olatunde, Michael Abolade Abayomi
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...