album cover
Current Affairs
21.747
Afro-Pop
Current Affairs wurde am 11. Mai 2026 von Groso music als Teil des Albums Current Affairs - Single veröffentlicht
album cover
Beliebteste
Letzte 7 Tage
00:00 - 00:05
Current Affairs wurde in der vergangenen Woche am häufigsten in den ersten Sekunden des Songs entdeckt
00:00
00:05
00:10
00:30
00:40
01:25
00:00
01:34

Musikvideo

Musikvideo

Credits

PERFORMING ARTISTS
Gbsby
Gbsby
Background Vocals
COMPOSITION & LYRICS
Gbaby G Kelvin
Gbaby G Kelvin
Songwriter
PRODUCTION & ENGINEERING
Gbaby G Kelvin
Gbaby G Kelvin
Co-Producer

Songtexte

Lumber seize police phone dem dey argue am
Sum-marine boy dat ur gal so na we dey handle am
Geh Geh sister come online come dey drag am for her instagram
After hearing from both side na once I forgive am
Shayo dey flow, nobody sober
Dance away ur sorrow cus this Gbedu can't over
See that Fine girl wey dey whn am like controller
Vibing to my sound she dey feel am for your shoulder
Make I pay her uba
If Blord die for kuje wetin verydarkman wan talk
Crayon dey para say don jazzy don rip am like 1400
As I no dey talk that one no mean say na form I Dey from
King michy dey part of my plan, but E never reach my turn
W in the fucking Yanch
Portable fall eye turn am
Carter is winning
Mary fall in love with advocate
Dem say Ojo no guide again yakubu no fit manage
Many people no believe say
KOLU go enter UK
Na peller carry javis to go Maldives
Una go like this song I swear cus I put magi
I've been on the road searching for the root of all evil
Ogbafia dey for grand, shalipoppi career na miracle
No loud am o
Anyhow e be for ur side this period follow up Ejeh, many people go find me but no be like that say I dey fear
I dey hustle cus of billing, hoping say Maybe I fit get money buy one Richard mill
I deh inside my room dey look up wetin I see na ceiling, may tunde see this video repost am na that kind of feelings
Smart don buy motor for him mommy
Na so I waka waka waka all because of money
Na only God know wetin we Dey do for night
That gal wey come see me that day no be like say we knack
Na wetin me make vex go date Nicki Minaj
Upon all my good work dem no Dey give me shishi now
Written by: Gbaby G Kelvin
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...