album cover
Another Man
1.262
Soul
Another Man wurde am 19. Juni 2026 von BLUEDREAMS ENTERTAINMENT als Teil des Albums Love Like Mr Bassey veröffentlicht
album cover
Veröffentlichungsdatum19. Juni 2026
LabelBLUEDREAMS ENTERTAINMENT
SpracheEnglish
Melodizität
Akustizität
Valence
Tanzbarkeit
Energie
BPM88

Songtexte

Wayemi
I bin don join the navy
7th battalion
Dem don shave my head
Wayemi
Maybe your friends go love me
I don do everything
Everything we plan
Why why why
Why you leave me fly
Why why why
I for treat you right
But you love another man
Instead of loving me
You love another man
Instead of loving me
You kiss another man
Instead of kissing me
You love another man
Instead of loving me
Everything you ask me I dey
And if I never get I find and I pray
Heavenly Father know say I pray
How I wan take love another again
Me I want to chase you
I can never change you
Wetin him give you
Wey I no fit give you
Why why why why why
Why you leave me fly
Why why why why why
I for treat you right
But you love another man
Instead of loving me
You love another man
Instead of loving me
You kiss another man
Instead of kissing me
You love another man
Instead of loving me
Written by: Bassey Kenneth
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...