album cover
Monkey Dey Work
89
Afro-Beat
Monkey Dey Work wurde am 31. Juli 2026 von Wonder 4 Music als Teil des Albums Monkey Dey Work - Single veröffentlicht
album cover
Veröffentlichungsdatum31. Juli 2026
LabelWonder 4 Music
SpracheEnglish
Melodizität
Akustizität
Valence
Tanzbarkeit
Energie
BPM159

Musikvideo

Musikvideo

Credits

PERFORMING ARTISTS
Mz Wakili
Mz Wakili
Lead Vocals
COMPOSITION & LYRICS
Jennifer Dikum Wakili
Jennifer Dikum Wakili
Songwriter
PRODUCTION & ENGINEERING
Gomez Beatx
Gomez Beatx
Producer

Songtexte

Ooooh,
Wonder 4
Wonder 4 music
MZ Wakili baby
Steady, steady
we are moving
Nothing easy
But we kicking
Struggle Struggle on a daily
Every day,
we keep on hoping
No rewards, but
we keep pushing, naaa
Nobody can save you
Out here
can save you out here
If you lose guard
you go down here,
If u lose guard, you go down here
Make up your mind
and be out here
Cos Mama and Papa
No dey
Monkey dey work
baboon dey chop
All correct
Monkey dey work
Baboon chop
All correct
Wetin' man go do
Today, to survive
Monkey dey work
Baboon dey chop
All correct oo
Common man dey cry
No water
No food to eat oo
Poor man, pikin
Go go to school
Go still dey search job
Dey take our money
Dem buy motor
Fly overseas, ooo
Dem call u, oga
with pot belle
You for do better ooo
Nobody can save you
Out here
can save you out here
If you lose guard
you go down here,
If u lose guard, you go down here
Make up your mind
and be out here
Cos Mama and Papa
No dey
Monkey dey work
baboon dey chop
All correct
Monkey dey work
Baboon chop
All correct
Wetin' man go do
Today, to survive
Monkey dey work
Baboon dey chop
All correct oo
Monkey dey work
Baboon dey chop
Monkey dey work
Baboon dey chop
I say Monkey dey work
Baboon dey chop
Monkey dey work oo
Monkey dey work oh
Monkey dey work ooo
Gomez on the beat
Gomez on the beat oo
Written by: Jennifer Dikum Wakili
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...