album cover

Cinema

9Afro-Beat2026
album cover
Cinema wurde am 6. Juli 2026 von Hayan Music Empire als Teil des Albums The Moment of My Life - EP veröffentlicht
Veröffentlicht6. Juli 2026
LabelHayan Music Empire
SpracheEnglish
BPM115
Melodizität
Akustizität
Valence
Tanzbarkeit
Energie

Songtexte

Won ki so fun afoju kpè ojo nrò
Omo iya mi mio le gbebon
Face my music on a daily
I don do dread do thing
I dey craze
But I know say e go pay me
Na why I mellow for my lane (for my lane)
I dey climb my Kiliman Kiliman Kiliman
I no wan settle for Minimal
Analog todi Digital
High me pass Indica
Won wò bi Cinema Cinema Cinema
Small boy turn to Bigi man
Lambo Lamborghini na
Omo mio ba kolo
But I stand strong
I tell myself
Say I go make am
I no slack (yeah yeah)
Biri biri kan biriso
Edumare give me ability
Give me bread I get miliki
I know you go do am willingly (willingly uh yeah)
I no fit run from my shoulder when I walk for my door
For my headache I dey use panadol
Blessings dey knock for my door (for my door)
I dey climb my Kiliman Kiliman Kiliman
I no wan settle for Minimal
Analog todi Digital
High me pass Indica
Won wò bi Cinema Cinema Cinema
Small boy turn to Bigi man
Lambo Lamborghini na
Written by: Aderounmu Ogo Oluwa, Adewale akorede samsideen

Shazam-Fußzeile

Sprache auswählen:
Google Play Store
Apple App Store
Chrome Web Store
Galaxy Store

Folge uns auf:

Loading...