album cover

Warrior

3Worldbeat2024
album cover
Warrior wurde am 20. März 2024 von ARARA LTD als Teil des Albums Warrior - Single veröffentlicht
Veröffentlicht20. März 2024
LabelARARA LTD
SpracheEnglish
BPM130
Melodizität
Akustizität
Valence
Tanzbarkeit
Energie

Songtexte

Yes o
Dis one na from Chimdi
You go feel am
We are one
In this together
As we dey fight
For our future
We dey kampe
No shaking
And I dey for you
As you dey for me
So
No let dem deceive you
Oh oh ohh yeah
No let dem deceive you
Oh oh ohhh oh
No let dem deceive you
Yeah yeah yeah
And I dey for you
As you dey for me
No let dem deceive you
You dey hear
No let dem deceive you o
Hmm
Shine your eye
Your mumu don do
Una dey hear
No let dem deceive you
Oh oh ohhhh
Cos we dey fight
For our future
We dey kampe
No shaking
And I dey for you
As you dey for me
No let dem deceive you
Oh oh ohh yeah
No let dem deceive you
Oh oh ohhh oh
No let dem deceive you
Yeah yeah yeah
And I dey for you
As you dey for me
Written by: Chimdi Daniel Nkemjika Okafor

Shazam-Fußzeile

Sprache auswählen:
Google Play Store
Apple App Store
Chrome Web Store
Galaxy Store

Folge uns auf:

Loading...