album cover
RABA
Auf Tour
album cover
RABA wurde am 7. August 2026 von CKay als Teil des Albums BANGER BOY veröffentlicht
7. August 2026
LabelCKay
SpracheEnglish
BPM96
Melodizität
Akustizität
Valence
Tanzbarkeit
Energie

Musikvideo

Musikvideo

Songtexte

[Chorus]
Raba, raba, raba
Raba, raba, raba
Guidance for my baby and my mama
[Verse 1]
Cheese cheese cheese
Money no dey buy happiness
But e dey buy wetin dey bring happiness
I am happier with ice on my neck oh yeah
She see I'm shining
I am more attractive in a Maybach
She like soft life
She want to do me do me do me
[Verse 2]
Owo
No be cho cho cho
Omo e dey stop nonsense
Ego
Ọ bụ the anyị na-achọ
Omo e dey make life make sense
Owo
Owo bi Dangote
Omo you go need update
No be lotto, no be lotto
[Chorus]
Raba, raba, raba
Raba, raba, raba
Guidance for my baby and my mama
You know the matter
No dey put me on it's coming
Raba, raba, raba
[Verse 3]
She say she like boys wey dey press money
She say she like boys wey dey spend money
I am the boys, the boys are me
I am the boys, the boys are me
I say I like girls wey dey shake body
I say I like girls that are freaky freaky
I love a good girl who's bad fi me
I love a good girl who's bad fi me
[Verse 4]
Owo
No be cho cho cho
Omo e dey stop nonsense
Ego
Ọ bụ the anyị na-achọ
Omo e dey make life make sense
Owo
Owo bi Dangote
Omo you go need update
No be lotto, no be lotto
[Chorus]
Raba, raba, raba
Raba, raba, raba
Guidance for my baby and my mama
You know the matter
No dey put me on it's coming
Raba, raba, raba
Written by: Chukwuka Ekweani
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...