album cover
Visa
album cover
Visa wurde am 9. September 2026 von 4RN Music als Teil des Albums Visa - Single veröffentlicht
Released9. September 2026
Label4RN Music
SpracheEnglish
BPM114
Melodizität
Akustizität
Valence
Tanzbarkeit
Energie

Musikvideo

Musikvideo

Songtexte

[Verse 1]
Wide awake me I can’t sleep
All of my guys see them stand fit
Wetin we dey find na the rabba
Shawarma dey for the pantry
Whether na day or na night thing
I no dey dull I dey find cheese
Whether na Naij or overseas
Oluwa make my own find me
Me I no dey find trouble I dey face my front
So many problems but I overcome
Cos Oluwa lo ṣọ mi oh
Oluwa lo ṣọ mi oh
I say I dey fear nothing, I dey on my ones
So many things I don push comot
Cos Oluwa lo ṣọ mi oh
Oluwa lo ṣọ mi oh
[Chorus]
Man I no wan dey need visa oh
Private trips to Ibiza
Droptop Porsche or Beamer
Chop life everyday
As you dey hear me I dey biza oh
Make my neck dey cold like freezer
Private trips to Ibiza
Chop life everyday
[Chorus]
Hmmm, no need visa oh
Private trips to Ibiza
Droptop Porsche or Beamer
Chop life everyday
As you dey hear me I dey biza oh
Make my neck dey cold like freezer
Private trips to Ibiza
Chop life everyday
[Verse 2]
Some a look at me down
Some a look at me frown
O ya look at me now
O ya look at me now
If you new to the sound
O ya sunmọ mi now
Let me give you the bounce
See I dey full ground
[Bridge]
O ya jẹ a bọlẹ o
Ọmọ mo ti ṣana
O ya jẹ a bọlẹ o
Ogo mi o le pana
O ya jẹ a bọlẹ o
Ọmọ mo ti ṣana
O ya jẹ a bọlẹ o
Ogo mi o le pana
[Chorus]
Man I no wan dey need visa oh
Private trips to Ibiza
Droptop Porsche or Beamer
Chop life everyday
As you dey hear me I dey biza oh
Make my neck dey cold like freezer
Private trips to Ibiza
Chop life everyday
[Chorus]
Hmmm, no need visa oh
Private trips to Ibiza
Droptop Porsche or Beamer
Chop life everyday
As you dey hear me I dey biza oh
Make my neck dey cold like freezer
Private trips to Ibiza
Chop life everyday
Written by: Emmanuel Aruwa-Ocholi t/as 'OchoForeign'
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...