album cover
Fall 4 U
album cover
Fall 4 U wurde am 2. September 2026 von Explora Music Group als Teil des Albums Fall 4 U - Single veröffentlicht
2. September 2026
LabelExplora Music Group
SpracheEnglish
BPM114
Melodizität
Akustizität
Valence
Tanzbarkeit
Energie

Musikvideo

Musikvideo

Songtexte

Big-big BANJU
Bad girl wey go get stamina
Here together, we go dance talawa
SIK DIANA, Ima make we do alongside
I no send your body count
If dem like, make dem say I be womanizer
ah I go still follow your pattern
bad girl your body badder than
iye
calling me your Sultan
I fall for you
but I no fit follow you
Follow you
but I no fit stand by you
I fall for you
but I no fit follow you
Follow you
but I no fit stand by you
Nobody badder than ojuju calabar
on top your matter
I go dance kalanta hmm…
I go dance kalanta
but I no fit stand by you
Nobody badder than ojuju calabar
on top your matter
I go dance kalanta hmm…
I go dance kalanta but I no fit stand by you
My pretty little girl
wey dey give me joy
give me peace of mind
hey hey
and if you no go mind
you fit dey follow me go
no compromise
hey hey
oh oh oh as I don fall for you
but I no fit follow you
my baby make you no go form for me
I fall for you
but I no fit follow you
Follow you
but I no fit stand by you
I fall for you
but I no fit follow you
Follow you
but I no fit stand by you
Written by: Etim Gideon Godgive
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...