album cover
Listen
album cover
Listen wurde am 21. Juli 2025 von CURATORR SOUNDS als Teil des Albums Genesis - EP veröffentlicht
21. Juli 2025
LabelCURATORR SOUNDS
SpracheEnglish
BPM169
Melodizität
Akustizität
Valence
Tanzbarkeit
Energie

Songtexte

3RD
International flavour
Man no get any shishi for my baggy
Sapa want to kill a man emotionally
I no too dey like to tell people my story
Because nobody ready to hear my story
But I dey on guard
Make I no go looseguard
Brother if I looseguard
Dem go give me fi kpa
So I got to hustle kpa
Cause my papa no get bah
As the only son of the family
I got to make them proud
Problem wey dey for my shoulders pass heavyweights
Steady and work and praying for my prophecy to show
Make I get money make I be like CEO
Cause the pressure affecting me mentally oo
I dey wait for my turn make my shine come
Me I still dey run for this marathon
So you got to listen make you pay attention
If I start to yarn omo oma je tan
Listen
Nobody fit do it like this, me
I'm stepping inna my genes, genes
I'm naked like I'm adam and eve, eve
I dey pray for needs, needs
Me I don start to dey sing, sing
Calm down make you listen, listen
This sound dey legit git ahnnn
Poverty lemi mo japa oo
Mo sare gba ope kan, mo ka kpa mo
You can never catch me oti mu ofo oo
Shout out to my mummy for shitta oo
Everybody tell me say no money, no doe
Everything I dey do I dey do am for the doe
Me I never pray for my enemies to fold
All of my **** I dey keep very close
Ma lo phor, joor ma lo phor
To ba sun mo wa ama fun e ni blunt
To ba bi si wa ama fun e ni punch
Tell you something wey go make your mind off
My turn this is my turn
Me I get flows longer than a python
So you got to listen make you pay attention
If I start to yarn omo oma je tan
Listen
Nobody fit do it like this, me
I'm stepping inna my genes, genes
I'm naked like I'm adam and eve, eve
I dey pray for my needs, needs
Me I don start to dey sing, sing
Calm down make you listen
This song dey stinky, stinky
Listen
Nobody fit do it like this, me
I'm stepping inna my genes, genes
I'm naked like I'm adam and eve, eve
I dey pray for needs, needs
Me I don start to dey sing, sing
Calm down make you listen, listen
This sound dey legit git ahnnn
3RD
Written by: ADEJUMOLA ADEFIOLA, Andrew Segun Godday
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...