album cover
album cover
OCHACHO wurde am 17. September 2026 von Westside Elites Empire Entertsinment LTD als Teil des Albums OCHACHO - Single veröffentlicht
17. September 2026
LabelWestside Elites Empire Entertsinment LTD
SpracheEnglish
BPM114
Melodizität
Akustizität
Valence
Tanzbarkeit
Energie

Musikvideo

Musikvideo

Songtexte

Eni lowo Lon cho
Eni shewo, Eni dawo Lon cho
Eni wawo fe cho
Omo wawo lo fi d’olosho
M show don show
Zero shaking make we kpo dey go
Iseoluwa ni o
As I roll my dice say na 6 dey show
Dey on G make u no go jonze
For mi hustle I no dey fold
Make the money in billi billi folds
Tori obe to dun owo lo to
Sho mo remi reminson
Kole remi o remi ti
Panadol no be ecstasy
Owo na sapa medicine
If u no get money then u be monkey
If u get konji u go Jo soapy
monkey get money
He dey press bobby Omolalomi
He dey make money
Hook
Leko eko for show
Who get money na him dey show
Awon kan gbe akpoti owo
Awon kan fi owo si nu akpoti owo
 
Chorus:
Bebe Lon Lagos to ba be won ma je ko mo ni
Lamboghini no be lexus malo ma fi lokulo lor mi
Make dem no dey find us, where we dey na so so jolly
Money dey where e dey gbope yen jeun soke
Verse 2
Eko for show
Jara e KOMa Loma lo jogodo
Owo ni ko ko
Omope gbo do lowo
Keep the hustle on a daily
Face my p no shaking
Na sapa dey cos shenking
KOMa lo yomini setting
Mofe cho bi ochacho
Gbomo mefa ninu Lambo
Mo gbo do jaiye olowo
Poverty fit person wacko
Mo bo rimi soro
Eleda ma sun Jowo mumi mono
Woro si woro koro wonu koro
Anyway na way kowo sha to po gan
Kaye mi Le better
Ni mo shen fashe ju mefa oh
Say na sleeping ko le better oh
Make the money long pass trailer oh
Hook:
Awon kan gbe akpoti owo
Awon kan fi owo si nu akpoti owo
 
Chorus:
Bebe Lon Lagos to ba be won ma je ko mo ni
Lamboghini no be lexus malo ma fi lokulo lor mi
Make dem no dey find us, where we dey na so so jolly
Money dey where e dey gbope yen jeun soke
Written by: Basit Adisa Babayale, Owolabi Moyosore

Loading...