album cover
4 Here (Wicked)
album cover
4 Here (Wicked) wurde am 4. September 2026 von VNTGE RECORDS, TADBRO ENT als Teil des Albums 4 Here (Wicked) - Single veröffentlicht
4. September 2026
LabelVNTGE RECORDS, TADBRO ENT
SpracheEnglish
BPM101
Melodizität
Akustizität
Valence
Tanzbarkeit
Energie

Songtexte

Killy Master
Killy Master yeah eh
Yeahhhh
Vibes and Chunes plenty for here
Kele and Booze many things plenty for here oh
(for here)
German juice plenty for here
Kele wey day give you mad cruise plenty for here oh
(for here)
Put am for her body make she collect
Anytime I enter the place we dey connect
(Connect)
Anything I do dem go comment
Even plus the one wey I no do
Dem go comment (comment)
I dey steady do and talk less
Me ah no dey drag with anybody, no be contest
Certified lyrically conscious
And if anybody wanna vex, make dem suck breast
Girlie for my room, start they undress
When she pree the vibe no be like, she dey confess
Killy Master make her so obsessed
I been on her mind all night, she dey confess
Vibes and Chunes plenty for here
Kele and Booze many things plenty for here oh
(for here)
German juice plenty for here
Kele wey day give you mad cruise plenty for here oh
(for here)
Put am for her body make she collect
Anytime I enter the place we day connect
(Connect)
Anything I do dem go comment
Even plus the one wey I no do
Dem go comment (comment)
Mr. Get a bag and flip it
Anytime you see me I be on some new shit
**** started fucking with my old bitch
I went out the Country and I got me a brand new bitch
Money make her do gymnastics
As a bad man, me ah get too many tactics
Now she wan fi see me fi some practice
When I fuck your gyal make her scream like an actress
Vibes and Chunes plenty for here
Kele and Booze many things plenty for here
(for here)
German juice plenty for here
Kele wey day give you mad cruise plenty for here
(for here)
Put am for her body make she collect
Anytime I enter the place we dey connect
(Connect)
Anything I do dem go comment
Even plus the one wey I no do
Dem go comment (comment)
Vibes and Chunes plenty for here
Kele and Booze many things plenty for here oh
(for here)
German juice plenty for here
Kele wey day give you mad cruise plenty for here oh
(for here)
Put am for her body make she collect
Anytime I enter the place we dey connect
(Connect)
Anything I do dem go comment
Even plus the one wey I no do
Dem go comment (comment)
Written by: Gibson Wali
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...