album cover
Jo
album cover
Jo wurde am 18. September 2026 von Engage Music LLC als Teil des Albums Jo - Single veröffentlicht
18. September 2026
LabelEngage Music LLC
SpracheEnglish
BPM125
Melodizität
Akustizität
Valence
Tanzbarkeit
Energie

Musikvideo

Musikvideo

Songtexte

Who TF is Garvicii?
Selena Sele wo bí o ṣe ń wò mí
Park am this side make I see you
Dem no tell you say me no dey gree
Make I see wetin I like leave am
I go do anything wey you want
If you gimme kiss even a little
My body no suppose to dey function
If e no dey with you
Leave am leave am leave am
Free am free am free am
No dey mezebu for daddy
Bere mole ko jijo
Leave am leave am leave am
Free am free am free am
And if na mezebu you wan do
Other girls go jijo
Ahn Mo ni ko jijo
Amaka
Mo ni ko jijo jijo
Amina
Farabale ko jijo
Nicole Nicole
Mo ni ko jijo jijo
Tiwa
Ahn mo ni ko jijo
Temilade o
Mo ni ko jijo jijo
All my sexy ladies
Farabale ko jijo
Awon omoge jijo mi o
E jijo mi
E jijo mi Ahn
E jijo mi
E jijo mi Ahn
I'm liking the way that you whine
I'm liking the way that you move
I'm liking the way you no send anybody when I dey put you in the mood
Belema Belema
Get in your element
Do me the Skillibeng
You wan turn me to sinner man
Make I dey cinema
The way your body dey deliver
Leave am leave am leave am
Free am free am free am
No dey mezebu for daddy
Bere mole ko jijo
Leave am leave am leave am
Free am free am free am
And if na mezebu you wan do
Other girls go jijo
Ahn Mo ni ko jijo
Amaka
Mo ni ko jijo jijo
Amina
Farabale ko jijo
Nicole Nicole
Mo ni ko jijo jijo
Tiwa
Ahn mo ni ko jijo
Temilade o
Mo ni ko jijo jijo
All my sexy ladies
Farabale ko jijo
Awon omoge jijo mi o
E jijo mi
E jijo mi Ahn
E jijo mi
E jijo mi Ahn
Written by: Adun Richard Ogheneroro t/as Garvicii
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...