album cover
Harmony
album cover
Harmony wurde am 21. September 2026 von Guudboy als Teil des Albums Harmony - Single veröffentlicht
21. September 2026
LabelGuudboy
SpracheEnglish
BPM93
Melodizität
Akustizität
Valence
Tanzbarkeit
Energie

Songtexte

Ahhh
Uhh
Ahhhh
Yeah
Uh yeah Nana na ah ah ah
Uh yeah
Yeah
Anything you do
People dem must talk
They go talk so kpatakpata
Me I no dey mind dem
I dey waka my way before they say me I don dey jaborata
I no dey Denge pose
Nkportu chi owoicho oyidango oh...
Eyinyama lo.. oh
Eyi lonya laleche anu nya lobugwu
We are wildly Awake ... Active
All my men we are wildly Awake... Active
We are wildly Awake... Active
All my men we are wildly Awake... Active
We are wildly Awake ... Active
All my men we are wildly Awake... Active
We are wildly Awake... Active
All my men we are wildly Awake... Active
Oche lolokonu chikokelapi
If nobody talk about you
 it means you\'re nobody
But person wey dey hate go still need therapy
Cus I no fit to see a man as opponent
Me I just dey do my thing from angle ninety
And I no dey look another man wife
But I no talk say I holy pass a pastor
So if you want to criticise dey talk small small
I believe in God and the universe
For my spiritual healing
This no be small matter eh
Everybody need a spiritual healing
I believe in peace and harmony
And a happy family
This no be small matter eh
Everybody need a happy family....
But anything you do
People dem must talk
They go talk so kpatakpata
Me I no dey mind dem
I dey waka my way before they say me I don dey jaborata
I no dey Denge pose
Nkportu chi owoicho oyidango oh...
Eyinyama lo.. oh oh
Eyi lonya laleche anu nya lobugwu
We are wildly Awake ... Active
All my men we are wildly Awake... Active
We are wildly Awake... Active
 we are wildly Awake... Active
We are wildly Awake ... Active
All my men we are wildly Awake... Active
We are wildly Awake... Active
All we are wildly Awake... Active
Morning when I wake
First of all I pray to God
Then I brush up my teeth
After that I take my bath
Cleanliness is next to godliness
We all know so I spray some good perf
Make I just dey feel alive
Me I no dey worry
Because God dey for me
And my people dey for me
Yeah my fans dey for me
Owoicho loya la choha yi Ekum oh
Owoicho loje la choha ji ye Ekum lumo
I believe in God and the universe
For my spiritual healing
This no be small matter eh
Everybody need a spiritual healing
I believe in peace and harmony
And a happy family
This no be small matter eh
We all need a happy family....
Owoicho Adah Oyidango
Omachala Oyidango
Nkportu chuwo akae yidango
Awo wo yidango oh.....
Oyidango
I no dey worry cus Ayidango oh...
Owoicho oyidango oh
Hehhh Okay naw ...
I no dey Denge pose
Nkportu chi owoicho oyidango oh...
Eyinyama lo.. oh
Eyi lonya laleche anu nya lobugwu
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...