album cover
AWAY
album cover
AWAY wurde am 25. September 2026 von Path Records als Teil des Albums AWAY - Single veröffentlicht
25. September 2026
LabelPath Records
SpracheEnglish
BPM100
Melodizität
Akustizität
Valence
Tanzbarkeit
Energie

Songtexte

Three am in the morning
10 missed calls ko funny
Aya min ja I get feeling
Just dey hope sey na nothing
Ki lo wa de
Ki lo sele n le
Why everybody call me
As I dey look the ceiling
Carry phone make the call back
They tell me daddy don pass
I no fit lie
I no cry
I dey form hard guy
No sleep
No eat
I use work take guide
Na so all the memories full my brain
Sit down for the ground and I close my eyes
Plenty talk wey dey wey we never get
Water runaway my eyes
Away
Away
Daddy don leave me go
Away
Away
Ekun loju bi tiro
Away
Away
Far away but still dey for mind
Oja see you in another life
I promise sey I go make you proud of me
Away
Away
Daddy don leave me go
Away
Away
Ekun loju bi tiro
Away
Away
Far away but still dey for mind
Oja see you in another life
I promise sey I go make you proud of me
Daddy don leave me go
Ekun loju bi tiro
Away
Away
Daddy don leave me go
Away
Away
Ekun loju bi tiro
Away
Away
Far away but still dey for mind
Oja see you in another life
I promise sey I go make you proud of me
Written by: Fawaz Saheed-Baba
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...