album cover
Lacoco
album cover
Lacoco wurde am 12. Oktober 2026 von Emelda Rec's als Teil des Albums Lacoco - Single veröffentlicht
12. Oktober 2026
LabelEmelda Rec's
SpracheEnglish
Melodizität
Akustizität
Valence
Tanzbarkeit
Energie

Musikvideo

Musikvideo

Songtexte

Hay
Won wa mi
Omoge omoge
Won wa mi
Your money Your money plenty for America ooo
Shey you wan whine me
Shey you wan whine me
Me I no dey play
Me I no dey play play play
Pass me lacoco
Na wetin we dey sip
No be zobo
Mainland chic but she came from Magodo
BDSM I dey give am koboko
She go cry
I dey flog am koboko
Mo ti jogodo kpologo kpologo
Fucc I don jogodo
Them say na turn by turn
Omo e don reach my turn
Oya play along
Normally you’re not my blood
I get **** wey I hate
But I love my plug
Wetin you dey find dey for Sokoto
Wetin you dey sip na ogogoro
No Dey whine me
Shawty oya carry your kpangolo
Me I no dey sip your ogogoro
No dey whine me
Normal
Ehn
Make them know say I no be UG artist
Make them know say I no be underground
Money all over the four pocket for my jeans
I dey chop too much money
Water drop for my nose
Money Dey for my forehead
Money Dey for my boxer
I go let them know say me na Reechdee
Me I nor dey feel like I be Wizzy
On my way to Favi
Police scratch my motor
Me I no dey panic
Cause I dey on lacoco
I dey burst am back to back
V8 coupe I dey whip am
Swag full my body
Me I know say them dey watch am
Tony Elumelu I dey stack stack stack am
Enter the club I go feel like Superman
Bomb everywhere like we dey Afghanistan
Me and Favi for the club
We go tear rubber band
Pass the lacoco
Na wetin we dey sip
No be zobo
Mainland chic but she came from Magodo
Na wetin we dey sip
No be Zobo
Mainland chic but she came from Magodo
BDSM I dey give am koboko
I dey flog am koboko
Mo ti jogodo kolo go kpologo
Fucc I don jogodo
Me i no dey play
Me i no dey play play play
Me i no dey play
Me i no dey play play play
Written by: 0keogheneyoma Norbert Oghifo, Darlington Edosa Braimoh, Favour Chinedu Ikemefuna, Zayy The Dino

Loading...