album cover
Pablo
album cover
Pablo wurde am 30. Oktober 2026 von Drunken Tribe Music (DTM) als Teil des Albums Drunk On Vibes - EP veröffentlicht
30. Oktober 2026
LabelDrunken Tribe Music (DTM)
SpracheEnglish
BPM114
Melodizität
Akustizität
Valence
Tanzbarkeit
Energie

Songtexte

Ta lala la yeah it's a feeling so sad
Saba lala, hmmm
Well I now sit down in a so sad cold
Ah sa lala
Hypertension want to k!ll the man
As per mention I dey see demand o
She dey give me agro
Agro agro huh
I don go far make dem pray for me
I dey suffer still dey spray money o
And who go dey for me o (and who go dey for you o ah)
But the race e hard o she no see
She dey burst my shadow
Like zombie yeee
She gimme agro
But she dey call me Pablo
But the race he hard o she no see
She dey burst my shadow
Like zombie yeee
She gimme agro
But still dey call me Pablo
Man I'm making money twelve days a year
How I wan dey funny wey account dey vex
Mama sef dey call me make I try dey check
I don dey korin tipe tipe
Call on my attorney make I see what to sell o
If I no big tell me weytin to tell home
If dem no see (hmm)
If dem no feel (hmm)
How dem wan know say fire dey my mountain
But the race e hard o she no see
She dey burst my shadow
Like zombie yeee
She gimme agro
But she dey call me Pablo
But the race he hard o she no see
She dey burst my shadow
Like zombie yeee
She gimme agro
But still dey call me Pablo
Slowly slowly girl you drive me crazy
She dey give me meji
I no fit call her baby
Ta lala la yeah it's a feeling so sad
Saba lala
Well I now sit down in a so sad cold
Ah sa lala
Written by: Raymond Olamide Bakare

Loading...