album cover
Jaye lo
album cover
Jaye lo wurde am 28. Oktober 2026 von Amanzy Ravo als Teil des Albums Jaye lo - Single veröffentlicht
Veröffentlicht28. Oktober 2026
LabelAmanzy Ravo
SpracheEnglish
BPM119
Melodizität
Akustizität
Valence
Tanzbarkeit
Energie

Musikvideo

Musikvideo

Songtexte

I just wan day happy I just wan day celebrate
You not talking money abeg no day come my way
E get one fine ingredient wey I see for yesterday
Am i making sense
Make I Casablanca your face
Oh Jaye lo oh Jaye lo
Jaye lo oh Jaye lo
Jaye lo oh Jaye lo
Jaye lo oh Jaye lo
Kokobinlo Kokobinlo Kokobinlo
I like the thing wey you carry
For your bacca make we day go
I no fito lie say something day wyne
Something wey day my mind
Omoge say wallah
I get two factory authentication
I'm trusted
Make you follow me go not busted
Dem go pour water for me
For my basket hmm
Baby make you follow me go upstairs
A joy comes in the morning
I swear to God I day find my money
A no time no time for dulling
Hmmm just wan day Jaye lo
Kokobinlo Kokobinlo Kokobinlo
I like the thing wey you carry
For your bacca make we day go
I no fito lie say something day wyne
Something wey day my mind
Omoge say wallah
Oh Jaye lo oh Jaye lo
Jaye lo oh Jaye lo
Jaye lo oh Jaye lo
Jaye lo oh Jaye lo
Written by: Ishaqu Abdul Rasheed

Loading...