album cover
W's
album cover
W's wurde am 27. November 2026 von GhenGhen als Teil des Albums King of Faaji veröffentlicht
27. November 2026
LabelGhenGhen
BPM113
Melodizität
Akustizität
Valence
Tanzbarkeit
Energie

Musikvideo

Musikvideo

Songtexte

W’s in the chat
Verse 1
I get am before no be property
That no go my portion
They want make I kpai in poverty
But oluwa dey my junction
They want to dey fvck with my sanity
But dem no go fit block my vision
Wan ley tooo wan ley
Wan ley too
Asiko logba , Asiko logba oo
Asiko logba , Asikooo logba ooo
O lowo Lana ole di olowo lola
Asiko logba, Asiko logba ooo
Chorus
W’s in the chat
All I do is win win win
Gbogbowa lama lowo
W’s in the chat
All I do is win win win
2nd verse
I Dey pray say one day me and my Guys
We go hammer like Elumelu
We go give dem shuperu
From uselu down to Peru
Wetin go be , go be
Mi o farawey anybody
I just dey grind steady on my p
Cos wetin you sow na you go Reap
Asiko logba , Asiko logba oo
Asiko logba , Asikooo logba ooo
O lowo Lana ole di olowo lola
Asiko logba, Asiko logba ooo
W’s in the chat
All I do is win win win
Gbogbowa lama lowo
W’s in the chat
All I do is win win win
Written by: Esegine Orezi Allen

Loading...