album cover

Agbero Trap

3.225Music2026
album cover
00:00
00:05
00:15
00:25
00:45
01:00
01:05
01:25
01:40
01:50
02:15
02:25
02:40
00:00
02:52
Letzte 7 Tage
Agbero Trap wurde in der vergangenen Woche am häufigsten etwa 15 sekunden nach des Songs entdeckt

Musikvideo

Musikvideo

Songtexte

Make Una hear this shit Abeg e get how e Dey do me (coughs)
Ayyy
Agbero Trap
You don enter Agbero trap
You know
Dope !
I Text my padi from Ghana for funds , E say for Accra them never See this
Them say make I send my picture
I send half (cos them no fit see me finish )
I do you something you come Dey ask me who does that ? Baby na me (NA ME)
My parents no do gender reveal cos even my papa know say I’m him (prrrrrr whoooooo)
Extrovert Dey find man , introvert Dey buy toys
Wetin concern me ( I just Dey catch fun )
Na everything you take Dey serious (Ehn) you no post status no mean say you get sense pass us (YES)
You fit remove dp off your read receipt (AHH)
You go think say na we you Dey deceive (whooo)
But who no get sense no get sense some still Dey support (Shhhhh) be like say na disease (OK)
Pikin wey dem born for ghetto na connection e take Dey know the way shawarma taste (EWO)
I win or I lose I no Dey show emotions , I get Ancelloti face (ah)
Na why we no fit relate (ehn) your papa get money my papa na civil servant
So how I wan take tell Big man pikin say center page for book na still tissue paper (Oshey)
Too money minded I no Dey gym (WHY)
Cos I no wan loose pounds (Ahhh)
I know say your carry talk no be sin (ehn) , but try keep your distance (yes)
Your Loml don turn lmao love for naija be like Ponzi scheme
Na Who Dey top Dey chop your babe
(Dem no Dey use condoms na skin to skin)
Agbero Trap (Ahh)
Hold your change if you Dey come on board or guy you don enter Agbero Trap (Hol am)
I no Dey like to Dey Dey around all these them broke **** them too Dey cap (Cho Cho Cho)
I no get computer so I no know why your babe wan Dey sit on my (Laptop)
……………………. (Laptop)
If na rugged you want I Dey (you say)
Class you want I Dey (OK)
Current you want I Dey (Ehen)
Past you want I Dey (yes)
If na versatility nai you Dey find then put me on
call I Dey (ehn)
But no go Dey reason me (ah) crazy clown (ah) or you go collect oo ask Ade (ahhh) (Gbemidebe)
Ahhh
Real me strong like Akpu (ouuuuu)
I no get time for your ice cream (Nah)
The way I take Dey spit you go think say na Carter Efe on livestream (W’s) Ahh
(W’s W’s) anyway for the money she go answer (heyyyy)
Forget your Zodiac sign before I ask anything she say I cancer (whoooo)
If e no Dey e no Dey (No Dey)
No Dey position me Itubor (Nah)
Club speakers Dey give you headache (Abi you no get money to ball) (whooooo)
Ayy Everybody just Dey lie (Ehen)
Na only money (no Dey lie)
So I Dey pray make all my inshalah
(Turn to Allahamdulilah)
Self confidence no be pride (Noooo)
So why you Dey fear them (Why!)
Of course if all these rappers na drink (ahhhh)
I go still be Legend (yes)
So I no Dey play with my Title (Title)
My face innocent but I Wacko (wacko)
Flows wey clean no be (Hypooooo)
Forget medicine na me Dey Cap so (whooo)
Put that advice for my opay (you no be chat gpt)
(I no be woman wey Dey labour so no go Dey tell me say keep pushing)
Chale allow person to love you (muah)
Sometimes you gat to mingle (sharp)
Even screenshots are taken (ehnnn)
So tell me why you’re single
Omoo
E don reach like this
Na waaa
Hoor
Wetin come reach curse na
Person no fit just Dey again
Hmm
E don burst ooo
Ehhh
E never reach so oo
Ewooo
Ewoooooo
Written by: Micheal Utieyinoma

Shazam-Fußzeile

Sprache auswählen:
Google Play Store
Apple App Store
Chrome Web Store
Galaxy Store

Folge uns auf:

Loading...