album cover

Section

91World2026
album cover
Section wurde am 13. November 2026 von Independent als Teil des Albums Welcome To My Section - EP veröffentlicht
Veröffentlicht13. November 2026
LabelIndependent
SpracheEnglish
BPM76
Melodizität
Akustizität
Valence
Tanzbarkeit
Energie

Songtexte

Yea yea
Charly Charly
Are you Here ?
Yeah yeah
Am Lankard
Welcome to my section
Come to my
Elder Flows
Your welcome to my section
Lanky okay
This is not an Assumption something oh
Bring Two Martell Vs For A start (Yebo )
I Dey find Heavy Block
I no really get time
To Dey chat (No Time No Time )
I wan buy Rolls Roys
I wan buy Bently At a Time ( Direct from Polanco )
Say if I get money like Ei is not a Crime
And I go buy Gucci
I go Buy Prada too (Who Dey Check )
I go buy Fendi
I go buy Bayice too (wetin be next ?
I go show you love wey them neva show before oh (okay)
Oh ah ah Lanky !
Louge you in Leonardo (skelewu)
The way you Dey play for my Room baby
I call her Ronaldo (Easy )
Oya roll me the backwoods but no add
Am tobacco
I Dey feel so Good anytime wey you come around (okay )
Girl you Dey light my spark
Eh
I go buy Gucci I go buy Prada too (yes I go buy buy buy )
I go buy fendi I go buy Bayice too
(Don’t tell me Bye Bye Bye )
I go show you love wey them Neva show before oh
Oh ah ah
Hmmmmm
Every time I dey learn lesson, no be every thing you go know
No dey force vibe with any person o, if they love you e go show (Real Life )
The barny dey for the second floor, we dey poolside we dey smoke
As I reach room she no wear panties, but she dey wear my polo
Omo she dey do video, she stand for mirror,
I dey give am for back
Omo if she set doggy,
she go chop money o, e no pass like that (Lavish )
What do you want I can buy it (Squander )
Money choke for my bybit (okay )
Take it or leave it ( Who Dey check )
I am outside with my jiggys
Oya oh
Bring Two Martell Vs For A start
I Dey find Heavy Block
I no really get time
To Dey chat (no time no time )
I wan buy Bently
I wan buy Rolls Royce at a time
Say if I get money like Ei is not a Crime
And I go buy Gucci
I go Buy Prada too
I go buy fendi
I go buy Bayice too
I go show you love wey them Neva show before oh ah…
Your welcome to my section
Come To my
Your welcome to my section
Em Blazy Blazy
Lanky Okay
Written by: David omolumen, Prince Joe Chibuike

Shazam-Fußzeile

Sprache auswählen:
Google Play Store
Apple App Store
Chrome Web Store
Galaxy Store

Folge uns auf:

Loading...