album cover

Schengen

1Afro-Beat2026
album cover
Schengen wurde am 25. November 2026 von Stuph Chain LLC als Teil des Albums Yoruba Demon veröffentlicht
Veröffentlicht25. November 2026
LabelStuph Chain LLC
SpracheEnglish
BPM103
Melodizität
Akustizität
Valence
Tanzbarkeit
Energie

Songtexte

Ehen, ehen, I don land again
MUFAXA for my back, I comot from lion den
She say make I slow down, I say when?
Locomotive train no dey park, Amen
Headset on, red eye, Demon wake again
She wan japa, she dey find Sweden
I tell am stay, Lekki na Eden
She say make I do Shen-gen
Ghen Ghen (Ghen!)
Ghen Ghen (Ghen!)
This life is a game, e dey our gene like Tekken
Ghen Ghen (Ghen!)
Road clear no mean se coast clear oh
She say she wan do Shen-Gen (Shen-gen!)
Shen-gen ke (Shen-gen keh!)
Let me take you over the moon oh
Alter ego switch, she think say I be Ben Ten
Emi Jo-na-si (Jonasi!)
Emi naa Dr SID (Doctor!)
Everyday ten ten (ten ten!)
Everyday ten ten (ten ten!)
Italawa, vein for my blood
If you like think Se na vaniti shayo Dey flow like flood
Extravaganza, This Life Too sweet Abeg
Na we dey run am we no Dey beg
Mind Intentional She say she wan do Shen-Gen
I look As she portable like Se na she sing Clear
I no talk, I dey look, I dey hear
She dey yarn Paris, she dey yarn visa
I dey feel like Ef-moon, baby sé easier
Mind intentional (Ghen!)
I no dey miss (Ghen!)
Yoruba Demon, we sabi this (Ghen Ghen!)
Ghen Ghen (Ghen!)
Ghen Ghen (Ghen!)
This life is a game, e dey our gene like Tekken
Ghen Ghen (Ghen!)
Road clear no mean se coast clear oh
She say she wan do Shen-Gen (Shen-gen!)
Shen-Gen Bawo (Shen-gen keh!)
Let me take you over the moon oh
Alter ego switch, she think say I be Ben Ten
Emi Jo-na-si (Jonasi!)
Emi naa Dr SID (Doctor!)
Everyday ten ten (ten ten!)
Everyday ten ten (ten ten!)
Mind don go nuclear, no police, road clear
She talk we dey go nuclear, Emi Jo-na-si, you clear?
Jo-na-si in the room, no be fantasy
Polygamist thing, I still keep the privacy
She talk nuclear, I talk capacity
Road clear, no police, that na the policy
Bells for intro, bass for chest
I no raise voice, I raise the threat
New taker smile, e don already wet
One look from the door, e forget the set
Nuclear, nucleus
Mind intentional, we going nuclear
Road clear, road clear
No police, we in the clear
Nuclear, nuclear
Too much potential, dem dey shiver for fear
Jo-na-si, Jo-na-si
Polygamist thing, am I clear
Shen-gen... Shen-gen...
Ghen Ghen matter cast
I still calm I no bark like DMX
She wan make I pay and you no be my P O S
Personal O S Sef wan go liason office CMS
Sexy khaleesi Let Me On Your Gen With My PMS
After you can burn me with your dracarys
Ghen Ghen (Ghen!)
Ghen Ghen (Ghen!)
Ghen Ghen o, Ghen Ghen o
Locomotive enter, Ghen Ghen o
Ghen Ghen (Ghen!)
Ghen Ghen (Ghen!)
Ghen Ghen o, Ghen Ghen o
Mind intentional, Ghen Ghen o
Shen-Gen
Locomotive just Maintain
Ghen Ghen

Shazam-Fußzeile

Sprache auswählen:
Google Play Store
Apple App Store
Chrome Web Store
Galaxy Store

Folge uns auf:

Loading...