Musikvideo

Keep on Rocking (Remastered Version)
Schau dir das Musikvideo zu {trackName} von {artistName} an

Vorgestellt in

Songtexte

Yes o! Nothing dey happen! Catch the vibe, get the feelin Yes o! Catch the vibe and get the feeling Tell your man that you are wheeling What I have is what I am giving I really don't try to keep the love on line Catch the vibe and get the feeling Keep on rocking baby Tell your man that you are wheeling Keep on rocking darling What I have is what I am giving Keep on rocking baby I really don't try to keep the love on line As I dey walka dey go Wetin dey happen na e funky so After the show, na the party o The party go happen for my end o Even if you no be my friend o Come and party with my friends o Shika la koku lepassa yo So they point and kill, you go carry dey go But to say, the blood, and the blood dey go Police protection essential o Police protection go plenty o Wey even if you ready, you go pon dey go You go start to dey show yourself o Come to the center and start a kolo Start to be feeling like a monkey o Hey, jay, jay, like a donkey o Jump and touch the ceiling o Help to sing the singing o I go spread all my money o I go spread till the end of the party o Cuz this kind party, you no know when they go You no go know say some joint dey show This kind party no dey end o This kind party they must pursue you o Catch the vibe and get the feeling Tell your man that you are wheeling What I have is what I am giving I really don't try to keep the love on line Catch the vibe and get the feeling Keep on rocking baby Tell your man that you are wheeling Keep on rocking darling What I have is what I am giving Keep on rocking baby I really don't try to keep the love on line Okay, as we plan before Na in we commot from gipsy o Hey, jai, check your time e o The party dey start my end on the dot e o You no fit afford to be late e ei Na we suppose to arrange the place e o Hey kena, na true talk na you dey talk e o I check my time for the thing, eget e faulty o Make you see as the thing dey delay o You go think say na 8 edey knack e o Oya, enter modo make we start dey go Before 2Face start dey bore me o Oga friend, take the phone, make you call am o Make I call am, tell am, say we dey come e o Make he no be like say we don lost e o Tubaba, nolele, he go sing the show But the hoda be plenty for road e o Which kind yawa be this e o Thank God, we don reach the party o Just in time, which you tell us, them start the show All the boys be the dem, dey flex o I leke leke dey play for the kwan di yo Oya, pass me the bottle and suck the yaro Make I start dey quaff e o Quaff and quaff till the end e o Kolo, quaff, me sef, I go quaff e o Catch the vibe and get the feeling Tell your man that you are wheeling What I have is what I am giving I really don't try to keep the love on line Catch the vibe and get the feeling Keep on rocking baby Tell your man that you are wheeling Keep on rocking darling What I have is what I am giving Keep on rocking baby I really don't try to keep the love on line See, it is allowed to get naughty in this plantation, tonite But you got, you got to do your God some glory Try to come without a gun Do you God some glory, try to come without a gun Get yourself a partner, do just what you wanna Do you God some glory, try to come without a gun Catch the vibe and get the feeling Tell me your man that you are wheeling Catch the vibe and get the feeling Tell your man that you are wheeling What I have is what I am giving I really don't try to keep the love on line Catch the vibe and get the feeling Keep on rocking baby Tell your man that you are wheeling Keep on rocking darling What I have is what I am giving Keep on rocking baby I really don't try to keep the love on line
Writer(s): Innocent Ujah Idibia, Ojb Jezreel, I Oboromboro, Dammy Hunga Johnson Lyrics powered by www.musixmatch.com
instagramSharePathic_arrow_out