album cover

Fly

5.957Alternative2019
album cover
Fly κυκλοφόρησε στις 27 Σεπτεμβρίου 2019 από Squeeze Records ως μέρος του άλμπουμ Songs About Home - EP
ΆλμπουμSongs About Home - EP
Κυκλοφορία27 Σεπτεμβρίου 2019
ΕτικέταSqueeze Records
ΓλώσσαEnglish
BPM101
Μελωδικότητα
Ακουστικότητα
Βαλάνς
Χορευτικότητα
Ενέργεια

Στίχοι

Uuuh
It's Atela
Hmmm
Squeeze records
I been fall in love with another person girl
We meet for Instagram we became friends, na for clap wey the dance start
The truth be say I been known what I know
She say she get man oo, wey no dey treat am well
This makes me wonder what does the heart freely want
E dey make me wonder, make I fight abi to let am go
Learn on her own
So I say fly little birdie fly
If you be my own, you go come back to me
So I say fly little birdie fly
If you be my own, you for dey by my side
Oh oh oh oh
Oh oh oh oh
Oh oh oh oh
Oh oh oh oh
She smiles like the sunshine
Her eyes like a moonlight
Her voice fit to sweet pass my own
E be like new thing na new thing
'Cause e don tay when I gree to give person all of my heart
See no be bad person she be
Maybe I no get waytin she dey find
She dey find
Me I still believe in love
E go take time but I go surely find
And even if she leaves I'll say
Fly little birdie fly
If you be my own, you go come back to me
So I say fly little birdie fly
If you be my own, you for dey by my side
Oh oh oh oh
Oh oh oh oh
Oh oh oh oh
Oh oh oh oh
La la-la-la la-la-la la-la-la-la la
Oh oh
Oh la la-la-la la-la-la la-la-la-la la
Fly little birdie fly
If you were my own, dey by my side
Fly little birdie
Ty Mix
Written by: Chika Orji, Francis Ortervershima Atela, Makan King David

Υποσέλιδο Shazam

Επιλογή γλώσσας:
Google Play Store
Apple App Store
Chrome Web Store
Galaxy Store

Ακολουθήστε μας

Loading...