album cover
Underrated
947
Afro-Pop
Underrated κυκλοφόρησε στις 21 Φεβρουαρίου 2020 από SM Entertainment West Africa Limited ως μέρος του άλμπουμ Underrated (The EP)
album cover
ΆλμπουμUnderrated (The EP)
Ημερομηνία κυκλοφορίας21 Φεβρουαρίου 2020
ΕτικέταSM Entertainment West Africa Limited
Μελωδικότητα
Ακουστικότητα
Βαλάνς
Χορευτικότητα
Ενέργεια
BPM106

Συντελεστές

PERFORMING ARTISTS
T-Classic
T-Classic
Performer
COMPOSITION & LYRICS
Tolulope Ajayi
Tolulope Ajayi
Composer
PRODUCTION & ENGINEERING
Killertunes
Killertunes
Producer
Iambeatz
Iambeatz
Producer

Στίχοι

Daada o da o, dada to o
Yeah, serimakaburi
Sumalamalaika
Classical boy, MNE
See
The boy gbona feli feli bi amala to jina gan na o, ai
Awon temi nigboro them say they need some more, oh-oh-oh
To the people wey dey hate me, e so kilo fe gan na o, ai
Thanks to the people wey dey support me wey dey show me love, oh-oh-oh
Daada o da o, dada to o
I know say you dey feel, the feel the boy o
You want to feel among o
Daada o da o, dada to o
Ti ba n ti n lu koma dun
Koma dun, dun
(Alo o, alo)
Dem no believe say the boy fit make am o
(Story o, story)
Dem say this boy too young to make this money
(Alo o, alo)
So lori meji ni, so lori meji ni?
(Story o, story)
Na them dem get their mouth, oh-oh
Now dey run their mouth (Shege)
The bad people calling me
(Wetin dey want from me?)
Na dem get their mouth
(Olololo olololo)
Mouth o, mouth o, yeah, yeah
Na dem get their mouth
(Wetin dey want from me?)
I don't know wetin dey want from me
(Wetin dey want from me?)
See dey run their mouth
(Olololo olololo)
My people dey show me love
My people dem dey my back
Shebi na me wey dey kili show oh
Wey dey make the girls fall in love
Nobody, nobody body
I swear them never see
Super A, nobody body
Because they know, say, eh
Daada o da o, dada to o
I know say you dey feel, dey feel the boy o
You want to feel among o
Daada o da o, dada to o
Ti ba n ti lu koma dun
Koma dun, dun
(Alo o, alo)
Them no believe say the boy fit make am o
(Story o, story)
Them say this boy too young to make this money
(Alo o, alo)
So lori meji ni, so lori meji ni?
(Story o, story)
Na them dem get their mouth oh-oh
Now dey run their mouth (Shege)
The bad people calling me
(Wetin dey want from me?)
Na dem get their mouth
(Olololo olololo)
Mouth o, mouth o, yeah yeah
Na them get their mouth
(Wetin dey want from me?)
I don't know wetin dey want from me
(Wetin dey want from me?)
Now dey run their mouth
(Olololo olololo)
(Boy easy)
(Wicked)
Written by: Tolulope Ajayi
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...