Συντελεστές
PERFORMING ARTISTS
Mr Eazi
Performer
Dammy Krane
Performer
COMPOSITION & LYRICS
Oluwatosin Oluwole Ajibade
Composer
Στίχοι
Zagadat
Uh, OT ma mi volume
(Juls, baby)
It's your boy, Eazi
You think say the world dey revolve around your bum-bum
You think say the world dey rotate around your bum-bum
You think say the world dey revolve around your fine face
Hol' up, hol' up, hol' up
Right now, I dey call you wey you no dey pick
Right now, I dey call you wey you no dey pick
Because you get ten thousand followers on Instagram
And right now when you post pictures, the boys dey like, ehen
Hol' up, hol' up, hol' up
Hol' up, hol' up, hol' up
Hol' up, hol' up, hol' up (ehen)
Hol' up, hol' up, hol' up
Ah
Guys, make I tell you some story, go (hol' up)
Lend me your ears make I tell you about some girl, whoa (hol' up)
You ever try send DM, reply come years time, slow (hol' up, hol' up)
Try seven days sef, you go weak, bro
So I dey my side, this girl come
Opense o vibe, miss road sef
I no see you sef, baby think say dem smart
I be 16 years? Mzbel's son
Reason being some girls think we are fools
I post one pic, tongue out, Juls
Try holler see, I go bomb blast you
Imagine your heart beat, congrats, Juls
This girl, those times I no get sika
She would never ever kiss back
She see me for soho, wanna take a picture
Nice, that time, she dey rush me
That be how the world be
Time changes, why? (Why?)
You think say the world dey revolve around your bum-bum
You think say the world dey revolve around your big yansh (ehen)
You think say the world dey revolve around your fine face
Hol' up, hol' up, hol' up
Hol' up, hol' up, hol' up
Hol' up, hol' up, hol' up
Hol' up, hol' up, hol' up
Hol' up, hol' up, hol' up
Girl, you're on point
Don't know your love when e come find me
Everything is on point
Omo to ni bobi to wa on point
Monalisa, Monalisa
Girl, you're on point
Don't know your love when e come find me
Everything is on point
Omo to ni bobi to wa on point
Monalisa, Monalisa (Juls, baby)
You think say the world dey revolve around your bum-bum
You think say the world dey revolve around your big yansh (ehen)
You think say the world dey revolve around your fine face
Hol' up, hol' up, hol' up
Hol' up, hol' up, hol' up
Hol' up, hol' up, hol' up
Hol' up, hol' up, hol' up
Hol' up, hol' up, hol' up
Written by: Darryl Martin Bannerman, Julian Nicco-Annan, Larry Otega Ako, Oluwatosin Oluwole Ajibade

