album cover
Jejeli
1
Singer/Songwriter
Jejeli κυκλοφόρησε στις 2 Φεβρουαρίου 2021 από Hozzi & Stikkymoh ως μέρος του άλμπουμ Jejeli - Single
album cover
ΆλμπουμJejeli - Single
Ημερομηνία κυκλοφορίας2 Φεβρουαρίου 2021
ΕτικέταHozzi & Stikkymoh
ΓλώσσαEnglish
Μελωδικότητα
Ακουστικότητα
Βαλάνς
Χορευτικότητα
Ενέργεια
BPM113

Συντελεστές

PERFORMING ARTISTS
Hozzi
Hozzi
Performer
COMPOSITION & LYRICS
Hosea Gwamna
Hosea Gwamna
Songwriter
PRODUCTION & ENGINEERING
StikkyMoh
StikkyMoh
Producer

Στίχοι

Baby girl, wetin dey?
Shey you wan flex? Na today?
Music on, press play
Forget work, come here make we play
Jejely, jejely
No dey rush do your thing jejeli
Make dem look, do your walk, jejeli
You too fine, do your dance, jejeli
Jejely, jejely
No dey rush do your thing jejeli
Make dem look, do your walk, jejeli
You too fine, do your dance, jejeli
Pepper me. Pepper me...
Night show, dance slow pepper me
Drop low, clap that ass properly (properly)
Hozzi bad, no dey think differently (oh)
One, two, three. One, two, three...
Make her tap out way easily (ah, easily)
Take her home, make her wait eagerly (eagerly)
Make her heart sing tunes... jingerling
No dey rush am, we dey Russia
Ass soft, skin smooth, she be butter
Back then in oh ten, she be kpako
Ever since she met me, ajebota
I no too like dey brag, me and you make dem suffer
Just dey walk, make dem talk, shebi no time
We dey top, we dey spend, we dey sing rhymes
Brown skin girl, fine with your tan lines
Jejely, jejely
No dey rush do your thing jejeli
Make dem look, do your walk, jejeli
You too fine, do your dance, jejeli
Jejely, jejely
No dey rush do your thing jejeli
Make dem look, do your walk, jejeli
You too fine, do your dance, jejeli
No dey rush, mama chill you dey kill them
Swagged out, head to toe, with them real things
No fakes, dark shades hundid ray bans
Live your life, be my wife with our children
Ghetto girl, keeps it real, gotta feel me
Badagri to life like the movies
Carry us day to day na today? (Na today?)
We no dey talk, just dey show as e dey! (As e dey)
StikkyMoh link me, no be play! (No be play)
Kneel down make me pray as we dey! (As we dey)
Jesus Christ too dey bop! Show the way! (Show the... way)
Handle me?
Handle me? (Who?)
I no dey talk, the swag knows what to say
Where the doubters? We sweep them away
Baby dance cuz this song na for you
All the words wey I spit, them be true
Jejely, jejely
No dey rush do your thing jejeli
Make dem look, do your walk, jejeli
You too fine, do your dance, jejeli
Jejely, jejely
No dey rush do your thing jejeli
Make dem look, do your walk, jejeli
You too fine, do your dance, jejeli
Written by: Hosea Gwamna
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...